give ram example.....she neva receive am b4
Posted: at | |
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 06:30 PM dem don tear u slap b4? give ram example.....she neva receive am b4 Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
tell ramoo b`cos i go soon wire ram better slap Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
ok lol na me. Reply
| |||||
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 08:17 PM tell ramoo b`cos i go soon wire ram better slap ![]() give it to her.....she really nid ram so she go get the experience Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 06:30 PM dem don tear u slap b4? d fellow wey wan try am a long time ago don shift
| |||||
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 08:17 PM tell ramoo b`cos i go soon wire ram better slap shuuoo, u dey vex o. beta lie down b4 u hot urself ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 13-08-2013 07:14 PM give ram example.....she neva receive am b4 am dissapointed. na wetin u soppose talk b dat? 4 ds, i don suspend u - no watch me again, til 4da notice
| |||||
Quote from: uploader on 13-08-2013 09:36 PM ok lol na me. b wetin?
| |||||
Quote from: alabi22 on 14-08-2013 11:43 AM am dissapointed. na wetin u soppose talk b dat? 4 ds, i don suspend u - no watch me again, til 4da notice u no catch the game.....I wan make he just raise his hand then I go show him say I sabi do Jackie Chan Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 14-08-2013 07:26 PM u no catch the game.....I wan make he just raise his hand then I go show him say I sabi do Jackie Chan hahaha no wonder i talk am say dis 1 way u dey beg make i slap am u re up to somthing They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Slapping things Reply2.0.
| |||||
Quote from: zeigbo on 15-08-2013 12:31 AM hahaha no wonder i talk am say dis 1 way u dey beg make i slap am u re up to somthing hehe..datz why u neva slap ram since...u still dey reason my support Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 15-08-2013 06:12 AM hehe..datz why u neva slap ram since...u still dey reason my support una no serious o
| |||||
Quote from: alabi22 on 15-08-2013 12:48 PM una no serious o I serious for dis 1..if to say he raise his hand eehh..I 4 fly like Jet Li and scatter im body like Jackie Chan Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 15-08-2013 01:28 PM I serious for dis 1..if to say he raise his hand eehh..I 4 fly like Jet Li and scatter im body like Jackie Chan na film trick u wan do b dat (jet li). na only jackie chan dey do real stunts.- reverse ur statement
| |||||
Watching these forum tricks Reply2.0.
| |||||
Quote from: alabi22 on 15-08-2013 01:36 PM na film trick u wan do b dat (jet li). na only jackie chan dey do real stunts.- reverse ur statement den I go wit Jackie Chan Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
all dis jokes....................... na wa oooooooooooooo Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest