na wetin d babalwo tell u be dat?...go tell am say all ur tactics no dey work on me....u nid to upgrade to modern level
rakelly is out of service Im dey fail ntwk since 5 day's now cos na she dey upgrade no be me
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-09-2013 09:17 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 24-09-2013 10:49 AM (11 years ago) (f) make i catch u for back yard again Posted: at 24-09-2013 10:49 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 24-09-2013 11:12 AM (11 years ago) (m) u go rape am again abi
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 24-09-2013 11:12 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly is out of service Im dey fail ntwk since 5 day's now cos na she dey upgrade no be me  una kno una self
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-09-2013 11:22 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 24-09-2013 11:31 AM (11 years ago) (f) yes na Posted: at 24-09-2013 11:31 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
is dat ur final ansar?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-09-2013 12:02 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 24-09-2013 12:31 PM (11 years ago) (m) passing
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 24-09-2013 12:31 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 24-09-2013 12:49 PM (11 years ago) (f) Reply |
u chop palm kernel..abi na the color of ur teeth be dat??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-09-2013 06:16 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 24-09-2013 07:06 PM (11 years ago) (m) still passing
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 24-09-2013 07:06 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
una kno una self
in billionaire club Fenks for watching us
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-09-2013 01:35 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
in billionaire club Fenks for watching us
yes....I dey watch when police dey parade una for crime fighter
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-09-2013 08:57 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 25-09-2013 10:24 AM (11 years ago) (f) infact... naim i just see 4 tv now Posted: at 25-09-2013 10:24 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 25-09-2013 11:59 AM (11 years ago) (m) serious ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 25-09-2013 11:59 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
yes....I dey watch when police dey parade una for crime fighter
come u no dey see well U no see say i no dey among those one's wey dey handcuff their hands
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-09-2013 12:55 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
infact... naim i just see 4 tv now
but u tell me say ur tv cable don burn na  Hw u take watch am
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-09-2013 12:57 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
serious ?
see head  I kno say u goh gain interest
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-09-2013 12:58 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 25-09-2013 01:26 PM (11 years ago) (f) in dey sell crafish Posted: at 25-09-2013 01:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Rakelly wetin u wan turn urself to  After ur husband divorced u sey na crafish remain to dey sell And again Hia resemble market?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-09-2013 01:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 25-09-2013 02:17 PM (11 years ago) (f) aproko Posted: at 25-09-2013 02:17 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |