Things a Nigerian does after returning from Abroad (Page 6)

Date: 25-06-2009 1:08 pm (14 years ago) | Author: Glory John
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 23
- enjoyment at 27-06-2009 01:56 PM (14 years ago)
(m)
black_samurai no be only naija even for US dem dey collect pple clothes even stay for US wetin we dey preach b say naija na our home make we dey remember de place no b say we go dey say shit men nijeria wat da f...k , no be so , [color=red]"better pikin no dey use left finger dey point him papa house"[/color]

Posted: at 27-06-2009 01:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 01:58 PM (14 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?"better pikin no dey use left finger dey point him papa house" Cool Cool Cool

Posted: at 27-06-2009 01:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- black_samurai at 27-06-2009 02:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: enjoyment on 27-06-2009 01:58 PM
Huh? Huh? Huh?"better pikin no dey use left finger dey point him papa house" Cool Cool Cool

If naija were a good place they will learn from ppl coming outside how to do things and make things work and not stick to their useless way of life that never pay off.

Posted: at 27-06-2009 02:01 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 02:17 PM (14 years ago)
(m)
OK oooooooooooo, i  don do my own quota , even wen God come down some pple no go believe sef not to talk of wetin man go talk. Just enjoy ur weekend.how ur party last 9t?me na enjoyment b my own oooo i just dey jolly dey go. i no dey look uche face.

Posted: at 27-06-2009 02:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 27-06-2009 02:48 PM (14 years ago)
(f)
wow.............just wow...........

Posted: at 27-06-2009 02:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 02:54 PM (14 years ago)
(m)
yes enjoy ursef

Posted: at 27-06-2009 02:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 27-06-2009 02:58 PM (14 years ago)
(f)
enjoyment............bringing enjoyment...........

Posted: at 27-06-2009 02:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 03:00 PM (14 years ago)
(m)
to ur door step

Posted: at 27-06-2009 03:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 27-06-2009 03:09 PM (14 years ago)
(f)
lollllllllllllllllllll..................well I guess I have seen where else to spend my spare time apart from confession room and sometimes fight park...........bring it on........

Posted: at 27-06-2009 03:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 03:30 PM (14 years ago)
(m)
spare time u said? me na my only job 4 now be dis heheheheeheeeeeeeeeeeeeeeeeeeee

Posted: at 27-06-2009 03:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 27-06-2009 03:36 PM (14 years ago)
(f)
no wonder....you n get work.........lolllllllllllllllllll

Posted: at 27-06-2009 03:36 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 03:38 PM (14 years ago)
(m)
yes oooo u get work? if u get work y ........? i just dey enjoy d money whey i don make since.....

Posted: at 27-06-2009 03:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 27-06-2009 03:46 PM (14 years ago)
(f)
ok ooo........you have done your own work...........now it is my turn to work, I will enjoy later..............

Posted: at 27-06-2009 03:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- swagga at 27-06-2009 03:49 PM (14 years ago)
(f)


 not every1 is lyk dat tho loolz

 some things r true but its 4rm wot yooh learn init

 i say yoghurt but i ave alwys said it n i write d date as dd/mm/yyyy

we do use miles never lyked km lolz....we do count in thousands still
 
not all is ryt shaa tho aint been back home yet loolz
Posted: at 27-06-2009 03:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 03:50 PM (14 years ago)
(m)
ok now go work ooooo na so jah do it man ganna work b4  e can eat man must eat from da sweat of da brow, but wata gwamn wit da woman still?enjoyment notin a gwan still everytin is everytin,jah bless.

Posted: at 27-06-2009 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 03:51 PM (14 years ago)
(m)
not all is ryt shaa tho aint been back home yet loolz

aint gona say anytin now

Posted: at 27-06-2009 03:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 04:02 PM (14 years ago)
(m)


 not every1 is lyk dat tho loolz

 some things r true but its 4rm wot yooh learn init

 i say yoghurt but i ave alwys said it n i write d date as dd/mm/yyyy

we do use miles never lyked km lolz....we do count in thousands still
 
not all is ryt shaa tho aint been back home yet loolz

lol............

Posted: at 27-06-2009 04:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vikky4topdos at 27-06-2009 04:05 PM (14 years ago)
(f)
lmao Smiley Huh?
Posted: at 27-06-2009 04:05 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 04:07 PM (14 years ago)
(m)
lmao   Huh? Huh? Huh? Huh?
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 27-06-2009 04:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 27-06-2009 04:08 PM (14 years ago)
(f)
passing...........

Posted: at 27-06-2009 04:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 23