Things a Nigerian does after returning from Abroad (Page 4)

Date: 25-06-2009 1:08 pm (15 years ago) | Author: Glory John
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 23
- enjoyment at 26-06-2009 05:57 PM (15 years ago)
(m)
dat na true talk but some guys can blow fabu, all dem life 4 US na naija quaters dem stay wen dem come back dem go wanna fill among u know now,

Just c guy wen spend just 6 week vacation 4 USdon come back begin dey talk say shit men wat da f...k i can't get it, na waoooooooo naija  Ok METRIX good 9t sleep tight she still dey?

Posted: at 26-06-2009 05:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyghrl at 26-06-2009 05:59 PM (15 years ago)
(f)
this isn't true...
Posted: at 26-06-2009 05:59 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 06:00 PM (15 years ago)
(m)
OK i understand.....

Posted: at 26-06-2009 06:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 06:15 PM (15 years ago)
(m)
All my faithful naijapals I need to shut down my system wan jam now. too many yahoo yahoo,hahahaha i just dey joke oooooo i beg EFCC no b me ooooooooooo

Posted: at 26-06-2009 06:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aarelomo at 26-06-2009 06:23 PM (15 years ago)
(m)
To be honestly speaking...things are right the way you say it but not there for. please come to Ghana, i can bet you that you will be shock of whatever you see or experience...

I remember that day my friend enter this country {Ghana} he place is Hand in the comarcial bus window and was asking the driver to near the other bus in is front. He did not wait for bus to stop before jumping off. They suppose to sit three on a sit and my friend was insulting the third preson on the sit to shift which they is is already complete. The day he arrive and i took him home, he was comearing where i was living to VGC and so on. is complanin of driver too slow.....all those stuff. everythuing about him is too fast, smatrt which is killing us in that country
Posted: at 26-06-2009 06:23 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- biamblinks at 26-06-2009 08:21 PM (15 years ago)
(m)
Ok i belive you ohhhhh
Posted: at 26-06-2009 08:21 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 09:43 PM (15 years ago)
(m)
Thanks bro, biamblinks, Aarelomo can't really get waht u're geting at but if u mean dat naija guys are so smart dat 1 no be lie, as per naija guys not waiting 4 bus to stop dat na b4 b4 Lagos come home bros Lagos don change Fashola eko oni bajeoooo naija oni bajeooooooooooooo

Posted: at 26-06-2009 09:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 09:56 PM (15 years ago)
(m)
ALL NAIJAPALS i love u all stay turned, sorry stay online.

Posted: at 26-06-2009 09:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fjoeaug at 26-06-2009 10:27 PM (15 years ago)
(f)
@ poster; wen u sneeze u say ''excuse me' Cool Cool Cool Cool',its done in naija ................just wonder d part u dey in naija
Posted: at 26-06-2009 10:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 10:30 PM (15 years ago)
(m)
hahahahhahaha, d stone don touch somebody inside market ooooooooooo, of all na only sneeze u c haba encouragement mana

Posted: at 26-06-2009 10:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 10:33 PM (15 years ago)
(m)
fjoeaug plz sorry pronaunce plz can get it right.

Posted: at 26-06-2009 10:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fjoeaug at 26-06-2009 10:38 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: enjoyment on 26-06-2009 10:30 PM
hahahahhahaha, d stone don touch somebody inside market ooooooooooo, of all na only sneeze u c haba encouragement mana
aw!!!!!! ma head................u no well Cool. i just dey tell u incase u dont  say dat wen u do it.
u wey dey talk fit do pass dem wen u come yanky  Wink Cool
Posted: at 26-06-2009 10:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 10:41 PM (15 years ago)
(m)
yanky? i no get u where?ask of my contact address, u know somefin i just dey enjoy mysef....naija is the best country in d world naija keep on keeping on, 1love naija pple, big up....

Posted: at 26-06-2009 10:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 10:46 PM (15 years ago)
(m)
hu
Quote from: fjoeaug on 26-06-2009 10:38 PM
Quote from: enjoyment on 26-06-2009 10:30 PM
hahahahhahaha, d stone don touch somebody inside market ooooooooooo, of all na only sneeze u c haba encouragement mana
aw!!!!!! ma head................u no well Cool. i just dey tell u incase u dont  say dat wen u do it.
u wey dey talk fit do pass dem wen u come yanky  Wink Cool

Posted: at 26-06-2009 10:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fjoeaug at 26-06-2009 10:47 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: enjoyment on 26-06-2009 10:41 PM
yanky? i no get u where?ask of my contact address, u know somefin i just dey enjoy mysef....naija is the best country in d world naija keep on keeping on, 1love naija pple, big up....
meaning, u 4rm where? ethiopia..........kenya or where?  Tongue
Posted: at 26-06-2009 10:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 10:51 PM (15 years ago)
(m)
hahahahahaha, i don die ooooooooo naija she dey mention Africa countries dat's real naija 4 u, e b like say u don reach cotonou b4, abi i lie?only cotonou oooo u wan kill us wat if u come go Ghana?

Posted: at 26-06-2009 10:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fjoeaug at 26-06-2009 10:54 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: enjoyment on 26-06-2009 10:51 PM
hahahahahaha, i don die ooooooooo naija she dey mention Africa countries dat's real naija 4 u, e b like say u don reach cotonou b4, abi i lie?only cotonou oooo u wan kill us wat if u come go Ghana?
Grin Grin Grin Grin Grin now i see wat u are up -to.u know why i mentioned those cos u dont sound like person wey don cross lagos border Cool Cool Cool
Posted: at 26-06-2009 10:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 10:57 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: fjoeaug on 26-06-2009 10:54 PM
Quote from: enjoyment on 26-06-2009 10:51 PM
hahahahahaha, i don die ooooooooo naija she dey mention Africa countries dat's real naija 4 u, e b like say u don reach cotonou b4, abi i lie?only cotonou oooo u wan kill us wat if u come go Ghana?
Grin Grin Grin Grin Grin now i see wat u are up -to.u know why i mentioned those cos u dont sound like person wey don cross lagos border Cool Cool Cool
abi na border u dey stay, ok idiroko, abi na seme?

Posted: at 26-06-2009 10:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fjoeaug at 26-06-2009 10:57 PM (15 years ago)
(f)
WILL BE RIGHT BACK...............LET ME ATTEND TO SOMETHING QUICK
Posted: at 26-06-2009 10:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 26-06-2009 11:00 PM (15 years ago)
(m)
Ok i will waiting for u, abi tokunbo don dey cross border?

Posted: at 26-06-2009 11:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 23

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  4. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  5. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions