METRIX at 26-06-2009 02:12 AM (14 years ago) (m) it is not calld generator again it is called,"i pass my neighbor"...lol
Posted: at 26-06-2009 02:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olojede1 at 26-06-2009 02:48 AM (14 years ago) (m) am not sure that u have international passport since you were born in Nigeria talkless of steping out of mmm airport.
So shup um ur mouth ok
Yup...U damn right men....wueva has posted dis shuld also travel out 4 a week & come back 2 naija....am sure d person wont eve like to walks on d streets of naija anymore...Trust me...dis aint a sound of inferiority but if u not der, U can neva know d feelin yur!!! am out Posted: at 26-06-2009 02:48 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 10:26 AM (14 years ago) (m) @Auscarj,@olojede1 u listen to ursefs if u've travelled out b4, are u not an illegal migrate do u ve papers where u're now?olo..ur problems is dat some of u dat are claming to ve gone out can not afford 3 sq mealam telling u, ve seen pple andve been wt pple like u b4 ur mate 4 naija don make am finish make u stall there dey claim say u dey hussle, u go come back one day no go know home again, if dem no repartraite u b4 den,olo... anufia... come home and c...
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 10:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yeah!, wana say u got it boy! But am gota leave this plaz, right? C ya.
A nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing. Posted: at 26-06-2009 11:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 11:37 AM (14 years ago) (m) c ya too enjoy ya sef
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
c ya too enjoy ya sef
Yeah!, gota get some ENJOYMENT 4 maself men! Hope u luk gud. Get rich.
A nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing. Posted: at 26-06-2009 11:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 11:49 AM (14 years ago) (m) Get rich or die trying,u gat to b ursef right?
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 11:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 12:27 PM (14 years ago) (m) I GAT TOO MUCH MONEY ON MY MOBILE CANI GIVE U A RING?
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 12:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Get rich or die trying,u gat to b ursef right?
Dont really get boy.
A nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing. Posted: at 26-06-2009 12:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 12:35 PM (14 years ago) (m) oh just commenting on c ya too enjoy ya sef
Yeah!, gota get some ENJOYMENT 4 maself men! Hope u luk gud. Get rich. nofin bad no harm bro
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 12:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 02:43 PM (14 years ago) (m) Getting rich na d ultimatetin where area man wan hear, y d tin dey make u dey para,i beg no vex.. check am...
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 02:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LaraBaby at 26-06-2009 02:45 PM (14 years ago) (f) boy u are right!!!!!!!!!!! lol Posted: at 26-06-2009 02:45 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 02:46 PM (14 years ago) (m) for motor park dem go dey use cabin insted of normal table dem go say padon? d tin go tire u sef small tin wen dem no hear well dem go say padon?, no be only padon n paddy. naija na naija no place like home bros/sis
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 02:47 PM (14 years ago) (m) Thanks LaraBaby i like babes weh dey think straight, keep on keepin on.chop up
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 02:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 03:00 PM (14 years ago) (m) METRIX where you dey now?
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 03:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
superg at 26-06-2009 04:07 PM (14 years ago) (f) You 're very right to most things you wrote but believe me they 're very funny!!!!!! i was just laughing reading throughout your comments. Thanks Posted: at 26-06-2009 04:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 04:23 PM (14 years ago) (m) Real superg Thanks for d encouragement.
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 04:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
METRIX at 26-06-2009 04:50 PM (14 years ago) (m) METRIX where you dey now?
bros,i dey o! i just dey watch una as una dey spray bullets here n dere n if i mess up...u know na. my point b say,truely if u change enviroment from bad2good area,so 2 say...u'll never want2 return2 d bad side. 1.enjoyment sweet...n nobody would like 2 b living uncomfortably 2.dis our so calld leaders are not helping matters u know,common things wey we need4we country dey no provide am...e.g elctricty. but stll,all my PALLYS! Una wey dey yankee n d rest make una dey rmember home,see how u can contribute 2 d society one wey or d other n we self wey dey 9ja we r doing our own quota. Godbless 9jeria. One lov my pally!
Posted: at 26-06-2009 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 26-06-2009 04:54 PM (14 years ago) (m) God bless u 4 ur talk,no be lie enjoyment good but wen dem return make dem just 4get dat mentality of ganna and gonna tin
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 26-06-2009 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
METRIX at 26-06-2009 05:24 PM (14 years ago) (m) well,na true u talk sha...some of dem"gonna gwana"...pretends especially whn dey c babes,fonee go change and some of them are born dere,so u find it difficult 2 blend with 9ja style. ...i av a cousin dat doesnt drnk "p-water" but "bottle water",bt as owu com blow4 some weeks e fall sick n "adjust"2 naija weather. moreover,truth dey some of wetin u talk but...initially,it is always difficult to adapt to new system.that is y,whn dey com dey do does things. Anyway...am signing out.
Posted: at 26-06-2009 05:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |