ajanni at 1-11-2013 09:19 AM (11 years ago) (m) Reply |
rakelly at 1-11-2013 02:30 PM (11 years ago) (f) wetin do ur eyes? Posted: at 1-11-2013 02:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
U SELF THINK AM
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 1-11-2013 04:42 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
thinking like fowl
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-11-2013 05:33 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 1-11-2013 06:28 PM (11 years ago) (m) and you are not excluded
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 1-11-2013 06:28 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
and u sef is included
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-11-2013 03:49 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 2-11-2013 04:56 PM (11 years ago) (m) wetin do ur eyes?
noting do am na Posted: at 2-11-2013 04:56 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
something do am,,if not why e come dey red
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-11-2013 08:36 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 2-11-2013 08:50 PM (11 years ago) (m) it means youre not seeing well Posted: at 2-11-2013 08:50 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 2-11-2013 08:52 PM (11 years ago) (m) it means youre not seeing well Posted: at 2-11-2013 08:52 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
if u say nothing do am,,den it mean say u smoke weed
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-11-2013 09:19 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
So ajanni dey smoke pass u  Jossy
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 2-11-2013 11:16 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
person wey dey smoke pass u wey we dey bow for.....na him be weed master
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-11-2013 12:26 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
I resember smoker for ur eyes?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 3-11-2013 08:38 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
no,,u dey craze wey u go resemble smoker my eyez.....u be baba smoker ur self
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-11-2013 11:48 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 3-11-2013 12:47 PM (11 years ago) (f) na wa 4 all of una o. una no see me & una no even fit ask of me. na so life b? na wao o Posted: at 3-11-2013 12:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hu tell you I don ask of u tired na abuse den jus dey abuse me say make i go find my ashawo for where i kip am. Am so sad  Welcome
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 3-11-2013 02:42 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin u just talk now?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-11-2013 02:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
See quel son
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 3-11-2013 03:33 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 3-11-2013 07:15 PM (11 years ago) (m) can some one briefly explain to me whats going on here?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 3-11-2013 07:15 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |