I NO WAN HEAR PB4 O! (Page 2)

Date: 29-08-2013 4:40 pm (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 [2] 3
- alabi22 at 30-08-2013 02:07 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 29-08-2013 06:19 PM
Did you write this joke yourself?


Because if you did, it can't be posted b4

Or you copied it from somewhere, this one you are already shouting
na so dem dey ask person my brother. na una mouths i dey fear bcos e like say una no all
jokes and even wetin person dey think na im make. na me write am now. abi u shock?
Posted: at 30-08-2013 02:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 30-08-2013 02:08 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 30-08-2013 03:00 AM
You be her bf?
no mind am naa. u no say success get many papas
Posted: at 30-08-2013 02:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 30-08-2013 02:08 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 29-08-2013 08:17 PM
where my pb4 dey sef?
even u urself na pb4
Posted: at 30-08-2013 02:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 30-08-2013 02:39 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 30-08-2013 03:00 AM
You be her bf?
inoo i be her gf

















God Father

Posted: at 30-08-2013 02:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 30-08-2013 02:40 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 30-08-2013 02:08 PM
no mind am naa. u no say success get many papas
  Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 30-08-2013 02:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 31-08-2013 08:22 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 30-08-2013 02:08 PM
no mind am naa. u no say success get many papas

Chei, see as you fall that guy hand

Posted: at 31-08-2013 08:22 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 31-08-2013 08:29 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 30-08-2013 02:07 PM
na so dem dey ask person my brother. na una mouths i dey fear bcos e like say una no all
jokes and even wetin person dey think na im make. na me write am now. abi u shock?

I just dey wonder why you dey worry

Posted: at 31-08-2013 08:29 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 31-08-2013 12:32 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 31-08-2013 08:29 AM
I just dey wonder why you dey worry
ok i no worry again since i get ur backing. but wait o, u no say any tn about d joke na
Posted: at 31-08-2013 12:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 31-08-2013 12:33 PM (11 years ago)
(f)
@ francischi- God father indeed. kaabo
Posted: at 31-08-2013 12:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 31-08-2013 05:03 PM (11 years ago)
(m)
adamu sister wetin u mean

Posted: at 31-08-2013 05:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 31-08-2013 10:17 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 30-08-2013 02:39 PM
inoo i be her gf

















God Father

So you still dey watch olden days movies?

Posted: at 31-08-2013 10:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 31-08-2013 10:21 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 31-08-2013 12:32 PM
ok i no worry again since i get ur backing. but wait o, u no say any tn about d joke na

Marriage jokes don't trip me that much

Posted: at 31-08-2013 10:21 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 2-09-2013 02:22 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 31-08-2013 10:21 PM
Marriage jokes don't trip me that much
ok. just look d oda way
Posted: at 2-09-2013 02:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 2-09-2013 08:27 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 31-08-2013 10:17 PM
So you still dey watch olden days movies?
no tell me say u no go  skul

Posted: at 2-09-2013 08:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 3-09-2013 05:42 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  2-09-2013 08:27 PM
no tell me say u no go  skul

I no go skul

Wetin dem dey do for there sef?

Posted: at 3-09-2013 05:42 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 3-09-2013 05:43 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  2-09-2013 02:22 PM
ok. just look d oda way

Ok ma'am

Posted: at 3-09-2013 05:43 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 12-12-2013 04:57 PM (11 years ago)
(f)
 Angry
Posted: at 12-12-2013 04:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 14-12-2013 04:59 PM (11 years ago)
(m)
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?

Posted: at 14-12-2013 04:59 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 14-12-2013 09:28 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 14-12-2013 09:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 15-12-2013 06:07 PM (11 years ago)
(m)
Yeye

Posted: at 15-12-2013 06:07 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions