Kate Henshaw recently got herself a customized whiskey by Johnnie Walker; the makers of Gold Label, Black Label, Green Label, Blue Label and Red Label whisky drink.
The Nigerian actress’ blend of choice was the Gold Label drink, with her name engraved on the bottle.
Posted: at 8-09-2013 08:17 AM (11 years ago) | Hero
All these Nigerian so called Nollywood actors and actresses are dumb head ,dem be mugu,well I no blame una ,na d society where a man with one eye na king.so ,customary of whiskey is their own boutique trend,Nigerins and ignorance ,una be mumu.The westerner wey produce the thing sef dey laugh una after collecting your hard earned cash,so to say na u be mugu,u guys are very uncivilized,una be embarrassment to some Nigerins wey no wats up to last end.
Posted: at 8-09-2013 09:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Ricardoprinz at 8-09-2013 03:08 PM (11 years ago) (m)
Quote from: Goldtime on 8-09-2013 09:37 AM
All these Nigerian so called Nollywood actors and actresses are dumb head ,dem be mugu,well I no blame una ,na d society where a man with one eye na king.so ,customary of whiskey is their own boutique trend,Nigerins and ignorance ,una be mumu.The westerner wey produce the thing sef dey laugh una after collecting your hard earned cash,so to say na u be mugu,u guys are very uncivilized,una be embarrassment to some Nigerins wey no wats up to last end.
Well said my brother.And so what?they are bunch of idiots.
Posted: at 8-09-2013 03:08 PM (11 years ago) | Upcoming