In your diallect (Vernacular),what is enjoyment? (Page 2)

Date: 02-07-2009 5:32 pm (14 years ago) | Author: Saviour Ibanga
1 [2]
- enjoyment at 8-07-2009 03:38 PM (14 years ago)
(m)
no b my fault bro...na d heavy rain 4 my own area just dey do anyhow...

i come now make i go confeesion room y2 post my comment dem dey refuse me.....

i go just quitely leave NP now dat the ovation is high.....

so bro in case u know see me again, just send me mail on [email protected] anytime i go reply... bro....

i'll miss u guys.....

just continue wit ur enjoyment b4 some pple come fink say i wan collect all dem gf 4 NP.....

sorry me i no dey stay 4 naija.... where i dey now if i tell u go surpasirice.........

so bro i leave wit dis small one...........Nullum crimen sine lege, nulla poena sine lege.......

Posted: at 8-07-2009 03:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 8-07-2009 03:49 PM (14 years ago)
(m)
No be lie

Posted: at 8-07-2009 03:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Savelife4real at 8-07-2009 03:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on  8-07-2009 03:49 PM
No be lie

Nna men!, ENJOYMENT DON JAR ooooooooooh! weting happend

Posted: at 8-07-2009 03:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 8-07-2009 03:57 PM (14 years ago)
(m)
Huh??,......

Posted: at 8-07-2009 03:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kzee9ja at 8-07-2009 11:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Savelife4real on  3-07-2009 02:10 PM

Explain it in your dialect if u can.

Nnaji Ndadi.

Kanaji ndadi kwo? Sosai ba?



wrong...... jin dadi means enjoyment, ina jin dadi means i am enjoying, kana jin dadi means you enjoying, you see  that means we are all enjoying ENJOYMENT NO REALY GET OWNER.

Posted: at 8-07-2009 11:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bali4real at 8-07-2009 11:57 PM (14 years ago)
(m)
enjoyment is emanwo for in my dialect.
Posted: at 8-07-2009 11:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 9-07-2009 08:19 AM (14 years ago)
(m)
waching

Posted: at 9-07-2009 08:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rbest at 9-07-2009 08:53 PM (14 years ago)
(f)
onwere oo if na eme
Posted: at 9-07-2009 08:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Savelife4real at 10-07-2009 01:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: rbest on  9-07-2009 08:53 PM
onwere oo if na eme

Ezi okwu!

Posted: at 10-07-2009 01:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 10-07-2009 03:03 PM (14 years ago)
(m)
This one na chinies abi spanish

Posted: at 10-07-2009 03:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 12:09 AM (14 years ago)
(m)
.
Quote from: kzee9ja on  8-07-2009 11:38 PM
Quote from: Savelife4real on  3-07-2009 02:10 PM

Explain it in your dialect if u can.

Nnaji Ndadi.

Kanaji ndadi kwo? Sosai ba?



wrong...... jin dadi means enjoyment, ina jin dadi means i am enjoying, kana jin dadi means you enjoying, you see  that means we are all enjoying ENJOYMENT NO REALY GET OWNER.

kzee9ja u too try....enjoy dey go jare....

ba woni abun

Posted: at 12-07-2009 12:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kzee9ja at 12-07-2009 10:49 PM (14 years ago)
(f)
ba wani abu muna tare.lol

Posted: at 12-07-2009 10:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 10:58 PM (14 years ago)
(m)
yowa mandalla

Posted: at 12-07-2009 10:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ngfineface at 2-09-2015 08:56 AM (8 years ago)
(f)
That which makes you happy
Posted: at 2-09-2015 08:56 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]