WHO CAN SOLVE THIS MATHS (Page 3)

Date: 13-09-2013 7:33 pm (11 years ago) | Author: CHIZZY2BIZZY
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- Toks-E at 22-09-2013 11:44 PM (11 years ago)
(m)
You wan carry her do ritual?

Posted: at 22-09-2013 11:44 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 06:23 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 22-09-2013 09:11 PM
She dey busy with me
Ona hear?

she go explain her self when she come hia

Posted: at 23-09-2013 06:23 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-09-2013 06:54 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 22-09-2013 11:44 PM
You wan carry her do ritual?
psn like her no fit bring moni na
U no see her teeth? See u  Undecided

Posted: at 23-09-2013 06:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-09-2013 06:56 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 23-09-2013 06:23 AM
she go explain her self when she come hia
comot there  Angry
She dey enjoy life wetin she won explain

Posted: at 23-09-2013 06:56 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 09:14 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 23-09-2013 06:56 AM
comot there  Angry
She dey enjoy life wetin she won explain

shut ur mouth.....na u dey talk for her?.....who knows,, weda na rape u rape her

Posted: at 23-09-2013 09:14 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-09-2013 12:35 PM (11 years ago)
(f)
later, una go say una b naijapals. francischi said chere kam bia- u na no no wetin him mean
it means - wait, i dey come. make una cum register 4 naija languages abeg
Posted: at 23-09-2013 12:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 12:43 PM (11 years ago)
(m)
hw we go take kno say na the meaning u talk.....any prove??

Posted: at 23-09-2013 12:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-09-2013 01:29 PM (11 years ago)
(f)
i don show.
make una bring una reports now b4 i leave for USA Wink
Posted: at 23-09-2013 01:29 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 01:40 PM (11 years ago)
(m)
Rakelly tell the house wetin u dey do wit ExpertTbright when dem dey find u....Expert say he dey wit u inside room....so explain ur self

Posted: at 23-09-2013 01:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-09-2013 02:47 PM (11 years ago)
(f)
expert na name of hen for germany.
me travel to london na
Posted: at 23-09-2013 02:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 23-09-2013 07:30 PM (11 years ago)
(m)
 Embarrassed

Posted: at 23-09-2013 07:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 09:15 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 23-09-2013 02:47 PM
expert na name of hen for germany.
me travel to london na

mata settle

Posted: at 23-09-2013 09:15 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-09-2013 08:41 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 23-09-2013 01:40 PM
Rakelly tell the house wetin u dey do wit ExpertTbright when dem dey find u....Expert say he dey wit u inside room....so explain ur self
this boi i go break ur jaw one day
Na hu tell u say make u dey ask ram that yeye quelson again  Angry

Posted: at 24-09-2013 08:41 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-09-2013 08:44 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 23-09-2013 02:47 PM
expert na name of hen for germany.
me travel to london na
i seeee
Wetin u con bring come back from london?
London rat!

Posted: at 24-09-2013 08:44 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 10:39 AM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin i no carry london rat come back Tongue Tongue Tongue
Posted: at 24-09-2013 10:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-09-2013 11:29 AM (11 years ago)
(m)
chere kam bia

Posted: at 24-09-2013 11:29 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:36 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 24-09-2013 08:41 AM
this boi i go break ur jaw one day
Na hu tell u say make u dey ask ram that yeye quelson again  Angry

until dat day

Posted: at 24-09-2013 11:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 11:42 AM (11 years ago)
(f)
and u go see with ur eye
Posted: at 24-09-2013 11:42 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:52 AM (11 years ago)
(m)
nothing eye neva see

Posted: at 24-09-2013 11:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-09-2013 12:32 PM (11 years ago)
(m)
still chere kam bia

Posted: at 24-09-2013 12:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8

Featured Discussions