Have you experience this before?? (photo) (Page 2)

Date: 18-09-2013 12:47 pm (11 years ago) | Author: Ayyub adegboyega
1 [2] 3 4
- rakelly at 23-09-2013 02:05 PM (11 years ago)
(f)
hell fire don full
Posted: at 23-09-2013 02:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 23-09-2013 08:08 PM (11 years ago)
(m)
were be  de next place

Posted: at 23-09-2013 08:08 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 08:39 PM (11 years ago)
(m)
forget the hell,,make una dey enter the fire direct....e still empty

Posted: at 23-09-2013 08:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 23-09-2013 08:49 PM (11 years ago)
(m)
dey front.. show rakelly de way

Posted: at 23-09-2013 08:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 09:13 PM (11 years ago)
(m)
I no dey live for dat area....u wey dey live dia make u show her d way

Posted: at 23-09-2013 09:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-09-2013 08:49 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 23-09-2013 01:15 PM
ds smoke wey u dey smoke is doin u more harm dan good
hehehehe.. i sorry 4 u oooo
alabi never do that again
Sorry for me as how
I dey talk wetin my eyes jam u dey say anoda fin Cheesy
Ur yeye husband sabi vex o  Shocked

Posted: at 24-09-2013 08:49 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-09-2013 08:52 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 23-09-2013 08:39 PM
forget the hell,,make una dey enter the fire direct....e still empty
if ona don enter finish make ona tell me
Make i chop my tenth fufu i no dey look vace

Posted: at 24-09-2013 08:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 10:35 AM (11 years ago)
(f)
muntula gorilla
Posted: at 24-09-2013 10:35 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 10:35 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 23-09-2013 08:08 PM
were be  de next place
ur house
Posted: at 24-09-2013 10:35 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 10:36 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-09-2013 08:39 PM
forget the hell,,make una dey enter the fire direct....e still empty
that one wey u make ba?
Posted: at 24-09-2013 10:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 10:37 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 23-09-2013 08:49 PM
dey front.. show rakelly de way
no look my waist ooo
Posted: at 24-09-2013 10:37 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 10:37 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-09-2013 09:13 PM
I no dey live for dat area....u wey dey live dia make u show her d way
na cementry bus stop u live na
Posted: at 24-09-2013 10:37 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:35 AM (11 years ago)
(m)
no,, akwusi anuba ogwu bus stop

Posted: at 24-09-2013 11:35 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:37 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 24-09-2013 10:36 AM
that one wey u make ba?

yea...I make am for u and ur colleagues

Posted: at 24-09-2013 11:37 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 11:38 AM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-09-2013 11:38 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:45 AM (11 years ago)
(m)
even ur teeth sef go join u there

Posted: at 24-09-2013 11:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:49 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 24-09-2013 11:38 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u chop palm fruit...abi na the color of ur teeth be dis?

Posted: at 24-09-2013 11:49 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-09-2013 12:34 PM (11 years ago)
(m)
LLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
LLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
LLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
LLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
LLLLLLLLLLLLLLLLLLL
LLLLLLLLLLLLLL
LLLLLLLLL
LLLLLL
LLL
LL
L

Posted: at 24-09-2013 12:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 12:46 PM (11 years ago)
(f)
madness display
Posted: at 24-09-2013 12:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 06:20 PM (11 years ago)
(m)
e dey run for him blood

Posted: at 24-09-2013 06:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions