by the way r u alabi?
Posted: at | |
Quote from: rakelly on 26-09-2013 11:33 AM if i tear u slap now u go laff by force. hmm. d iron ladyby the way r u alabi?
| |||||
Where she dey alabi? ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
expert, na so dem dey ask person o. i no no oo. e don reach 2 days wey i c rakelly Reply
| |||||
Se won ti ko mo roga ni? Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
lol ~ e ma bu mi oo. kilon je "roga" Reply
| |||||
lol ~ e ma bu mi oo. kilon je "roga" Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 25-11-2013 06:31 PM lol ~ e ma bu mi oo. kilon je "roga" hehe ti awon olopa ba n ko awon innocent pple ni titi EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
hehehehe. so e feel kpe won ti ko mo roga? ta lo ma wa gba innocent rakely le bayi? Reply
| |||||
Lol ReplyI miss that sexy girl EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
wetin u con dey talk now? if u miss am say u miss am ~ wich one b d sexy inside? u smoke? Reply
| |||||
![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
I go give person belle one day Reply
| |||||
jossy don dey luk 4 u since. go ansa ram oo Reply
| |||||
alabi who dey luuk 4 who? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
rakely dey luk 4 jossy Replyjossy dey luk 4 rakely no b d same tn?
| |||||
observation ~ jossy, wetin u dey open 4 ds ur pix? e don tey wey u start dey shack & smoke ba? Reply
| |||||
alabi na weed or shack dey do u dis thing abi na both of dem?,,dat person for the pic resemble me or my son? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
so na ur son? but ur son naim b small copy while u d fada b d enlargement copy. so no deny, na ur reduction size b ds Reply
| |||||
Left right Reply
| |||||
I see pair of it above ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)