Newborn baby

Date: 03-10-2013 8:14 pm (11 years ago) | Author: rashy jonez
[1] 2 3 4 ... 9
- at 3-10-2013 08:14 PM (11 years ago)
(m)
One day I dey 4 one hospital like dat one woman dey born,as d baby head come outside d baby ask d doctor wich country him dey,doctor tell am say na Nigeria..d baby run go back inside him mama...

Posted: at 3-10-2013 08:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac
- francischi at 3-10-2013 08:28 PM (11 years ago)
(m)
so ur work now na to de go hospital by hospital  de listen to women wey de born baa?

anyway this post don exist before ooo

Posted: at 3-10-2013 08:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 3-10-2013 08:41 PM (11 years ago)
(m)
Old skul lape  Cry

Posted: at 3-10-2013 08:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 3-10-2013 08:45 PM (11 years ago)
(m)
Smh

Posted: at 3-10-2013 08:45 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- youngrashy at 3-10-2013 10:08 PM (11 years ago)
(m)
Na here una dey sleep?
Posted: at 3-10-2013 10:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-10-2013 11:25 PM (11 years ago)
(m)
 Grin he who no get house must sleep for some where
Ste jo fra rak zei Aja. as u see dem so naijapals still dey feed them join
Dey no collect toilet rent for their hand cos no be house dey give dem as u dey see them so
So b4 u post any nonsense con ask their agent (me) weda no be pb4 u carry come  Roll Eyes

Posted: at 3-10-2013 11:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 4-10-2013 06:01 AM (11 years ago)
(m)
na the oldest pb100 be dis......e don teey wey babies dey act like dat naa....even the one wey still dey inside belle dey knock for dia mama belle and ask her which country she dey

Posted: at 4-10-2013 06:01 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 4-10-2013 07:36 AM (11 years ago)
(m)
yeye post
Posted: at 4-10-2013 07:36 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 4-10-2013 10:41 AM (11 years ago)
(f)
no comment Roll Eyes
Posted: at 4-10-2013 10:41 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 4-10-2013 07:23 PM (11 years ago)
(m)
why nau?
Posted: at 4-10-2013 07:23 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- francischi at 5-10-2013 05:07 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh? who u de ask?

Posted: at 5-10-2013 05:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 7-10-2013 05:07 AM (11 years ago)
(m)
basket mouth
i talk to you?
Posted: at 7-10-2013 05:07 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 7-10-2013 10:29 AM (11 years ago)
(f)
amadioha will bend person neck here
Posted: at 7-10-2013 10:29 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 7-10-2013 02:35 PM (11 years ago)
(m)
ajanni is there for him

Posted: at 7-10-2013 02:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-10-2013 03:34 PM (11 years ago)
(f)
where is my sandals?
Posted: at 7-10-2013 03:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- benadio at 7-10-2013 04:42 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  3-10-2013 08:28 PM
so ur work now na to de go hospital by hospital  de listen to women wey de born baa?

anyway this post don exist before ooo
tell him
Posted: at 7-10-2013 04:42 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- rakelly at 7-10-2013 04:47 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 7-10-2013 04:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 7-10-2013 05:13 PM (11 years ago)
(m)
 Cry

Posted: at 7-10-2013 05:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 7-10-2013 10:03 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  7-10-2013 02:35 PM
ajanni is there for him
na yu go bi okija meat insha ALLAHU
Posted: at 7-10-2013 10:03 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 8-10-2013 10:29 AM (11 years ago)
(f)
hahahahahha
in don star
Posted: at 8-10-2013 10:29 AM (11 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 9

Featured Discussions