New Techniques for Crossing Naija Roads (Page 5)

Date: 12-10-2013 3:22 pm (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- alabi22 at 5-11-2013 10:25 PM (11 years ago)
(f)
na ogun ~ god of iron u dey worship? abi y u wan hit ur head 4 iron? u must b drunk
Posted: at 5-11-2013 10:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 5-11-2013 10:27 PM (11 years ago)
(m)
Yeeeeeeeeeey
Alabi

Posted: at 5-11-2013 10:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 5-11-2013 10:37 PM (11 years ago)
(f)
eheen, wetin do u?
Posted: at 5-11-2013 10:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 5-11-2013 10:46 PM (11 years ago)
(m)
I don buy cane

Posted: at 5-11-2013 10:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 6-11-2013 07:31 AM (11 years ago)
(f)
iiree nin jagi ti won fi seh. no b so? i go say make dem make u dobale now. kiwon kun e laroo
Posted: at 6-11-2013 07:31 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 6-11-2013 09:05 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 6-11-2013 09:05 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 6-11-2013 11:07 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  6-11-2013 07:31 AM
iiree nin jagi ti won fi seh. no b so? i go say make dem make u dobale now. kiwon kun e laroo
u know pple?  Roll Eyes

Posted: at 6-11-2013 11:07 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-11-2013 11:11 AM (11 years ago)
(m)
So only jossy wey u know na in dey give u power?
Bcos he don go join pple wey dey dig well u don think say he get power? I dey ask u  Roll Eyes

Posted: at 6-11-2013 11:11 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 6-11-2013 02:13 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 6-11-2013 02:13 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 6-11-2013 03:43 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 6-11-2013 03:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-11-2013 03:45 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  6-11-2013 11:11 AM
So only jossy wey u know na in dey give u power?
Bcos he don go join pple wey dey dig well u don think say he get power? I dey ask u  Roll Eyes

e beta to know only me dan to know a million u naa

Posted: at 6-11-2013 03:45 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 6-11-2013 05:09 PM (11 years ago)
(m)
sharrrrrrap
Posted: at 6-11-2013 05:09 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 6-11-2013 05:53 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  6-11-2013 11:07 AM
u know pple?  Roll Eyes
pple know u?
Posted: at 6-11-2013 05:53 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 6-11-2013 05:57 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  6-11-2013 11:11 AM
So only jossy wey u know na in dey give u power?
Bcos he don go join pple wey dey dig well u don think say he get power? I dey ask u  Roll Eyes
jossy naim b d foreman of d well diggers. e no get power na only mouth e get
Posted: at 6-11-2013 05:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 6-11-2013 07:41 PM (11 years ago)
(m)
waris happening here

Posted: at 6-11-2013 07:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 6-11-2013 08:55 PM (11 years ago)
(m)
askram
Posted: at 6-11-2013 08:55 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 6-11-2013 09:20 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  6-11-2013 05:57 PM
jossy naim b d foreman of d well diggers. e no get power na only mouth e get

na me get the well wey una dey dig.....tell am the truth cuz na only the truth go set u free

Posted: at 6-11-2013 09:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 6-11-2013 09:25 PM (11 years ago)
(f)
na frm back u read wetin i write? oya go read am frm d front
Posted: at 6-11-2013 09:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 6-11-2013 10:35 PM (11 years ago)
(m)
u try shaa..I don wear my glass read ma from front now, but still dat no be my position.....foreman ko foreman ni,, tell am say na me be the chairman alpha and omega,,and no be say I no get strength,, I get strength and I hold efizi...so my efizi dey do the strength magic for me...I no even need to be dia sef

Posted: at 6-11-2013 10:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 7-11-2013 07:32 AM (11 years ago)
(f)
efizi? na dogonyaro & monkey tail b dat?
Posted: at 7-11-2013 07:32 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9

Featured Discussions