ASUU ANTHEM & PLEDGE (Page 3)

Date: 23-10-2013 8:56 am (11 years ago) | Author: Erejuwa omonuwa
1 2 [3] 4
- ExpertTbright at 4-11-2013 01:48 PM (11 years ago)
(m)
Wetin dey laff u uhn
U dey folo that igala boy   Roll Eyes

Posted: at 4-11-2013 01:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 4-11-2013 04:19 PM (11 years ago)
(f)
u come be agala boy
Posted: at 4-11-2013 04:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 4-11-2013 04:46 PM (11 years ago)
(m)
 Undecided Undecided

Posted: at 4-11-2013 04:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 5-11-2013 02:40 PM (11 years ago)
(f)
no vex abeg
i go give u akara
Posted: at 5-11-2013 02:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 5-11-2013 05:40 PM (11 years ago)
(m)
İ no dey eat akara i no be twins
Na alabi be twins

Posted: at 5-11-2013 05:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 5-11-2013 05:43 PM (11 years ago)
(f)
ok i go give u dodo
Posted: at 5-11-2013 05:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 5-11-2013 05:56 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Cheesy

Posted: at 5-11-2013 05:56 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 6-11-2013 07:46 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  5-11-2013 05:40 PM
İ no dey eat akara i no be twins
Na alabi be twins
seriou~ how u take no? u must b drunk
Posted: at 6-11-2013 07:46 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 7-11-2013 12:41 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
sometimes the thing de touch him brain
Posted: at 7-11-2013 12:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-11-2013 12:54 PM (11 years ago)
(m)
him brain network no dey stable....e dey come and go like Naija network

Posted: at 7-11-2013 12:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-11-2013 01:57 PM (11 years ago)
(f)
like MTN
Posted: at 7-11-2013 01:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 7-11-2013 05:03 PM (11 years ago)
(m)
Na so ona yeye reach  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 7-11-2013 05:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 7-11-2013 06:44 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on  7-11-2013 12:41 PM
Grin Grin Grin
sometimes the thing de touch him brain
na so i hear
Posted: at 7-11-2013 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 8-11-2013 01:02 AM (11 years ago)
(m)
U go soon deaf be that
Cos u no dey hear beta tin

Posted: at 8-11-2013 01:02 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 8-11-2013 09:11 AM (11 years ago)
(f)
akpuruka
Posted: at 8-11-2013 09:11 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 9-11-2013 12:12 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  8-11-2013 01:02 AM
U go soon deaf be that
Cos u no dey hear beta tin
no dey talk 2 me like dat if not u go soon chop shit
Posted: at 9-11-2013 12:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 9-11-2013 01:56 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  9-11-2013 12:12 PM
no dey talk 2 me like dat if not u go soon chop sh*t
first who go shit that shit?  Roll Eyes

Posted: at 9-11-2013 01:56 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 10-11-2013 08:14 AM (11 years ago)
(f)
ask me again
Posted: at 10-11-2013 08:14 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-11-2013 10:09 AM (11 years ago)
(m)
What have i ask u b4  Roll Eyes

Posted: at 10-11-2013 10:09 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 10-11-2013 12:33 PM (11 years ago)
(f)
Olodo. ur olodoism con dey terrible coz u no even fit do expo
Posted: at 10-11-2013 12:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions