The dentist (Page 6)

Date: 23-10-2013 2:41 pm (11 years ago) | Author: Anthony udo tochukwu
1 ... 3 4 5 [6]
- alabi22 at 9-11-2013 12:19 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  8-11-2013 01:09 AM
no be ur shop they paint green wey dey use red paint do x for front which fashola mark to demolish for oshodi?
i tell u say u don lost u stl dey argue. i don change d green paint to white. dat X no dey dia again
Posted: at 9-11-2013 12:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 9-11-2013 01:53 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  8-11-2013 09:10 AM
no be her shop
go back to jankara u go see am
yeye
Nobe only jankara na campala

Posted: at 9-11-2013 01:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-11-2013 01:55 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  9-11-2013 12:19 PM
i tell u say u don lost u stl dey argue. i don change d green paint to white. dat X no dey dia again
sey na bcos naija win jnr world cup  Roll Eyes
We go soon pursue u comot
Fashola won use road  Undecided

Posted: at 9-11-2013 01:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 10-11-2013 08:16 AM (11 years ago)
(f)
na u dey drive d bulldozer abi u b cordinator?
Posted: at 10-11-2013 08:16 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-11-2013 10:07 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 10-11-2013 08:16 AM
na u dey drive d bulldozer abi u b cordinator?
no na jossy dey drive the bulldozer na me help am get the job
I go just go there go supervise them

Posted: at 10-11-2013 10:07 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 10-11-2013 12:35 PM (11 years ago)
(f)
so u go supervise dem 2 demolish my shop? u bad oo
Posted: at 10-11-2013 12:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-11-2013 03:39 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 10-11-2013 12:35 PM
so u go supervise dem 2 demolish my shop? u bad oo
come meet me for 911 hotel if u know say u still won stay there  Sad

Posted: at 10-11-2013 03:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-11-2013 03:53 PM (11 years ago)
(m)
thank God I no dey work with pple wey dey demolish anoda pple property again...I discover say e no good so I join human right organization....na we dey fight for dem now....Alabi come register the case with me and I go fight for u

Posted: at 10-11-2013 03:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 11-11-2013 12:13 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
chia!
i no go die here
i don use laff finish my...
Posted: at 11-11-2013 12:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-11-2013 07:49 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 10-11-2013 03:39 PM
come meet me for 911 hotel if u know say u still won stay there  Sad
i pity u. ekun je ekpa, ekun ree di. ekun ko mo kpe oun ton dun nin kpani
Posted: at 17-11-2013 07:49 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 17-11-2013 09:31 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 17-11-2013 07:49 AM
i pity u. ekun je ekpa, ekun ree di. ekun ko mo kpe oun ton dun nin kpani
hahahahaha inu e de ma dun ti mo ba ku sibe?
Beni emi ko de ni ku ikukiku kankan bi ko se yiye.
Alabi y u dey fear like this?
Con Try God in my life whether u no go see miracle

Posted: at 17-11-2013 09:31 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-11-2013 10:17 AM (11 years ago)
(f)
dem dey follow u?
Posted: at 17-11-2013 10:17 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 17-11-2013 11:04 AM (11 years ago)
(m)
Dey no born dem well
Na jossy won folo me abi na zeigbo Angry
Na only me dey come  Grin

Posted: at 17-11-2013 11:04 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 18-11-2013 09:05 AM (11 years ago)
(f)
copy and paste
Posted: at 18-11-2013 09:05 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  7. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions