kano chimpanzee who u dey talk to?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-11-2013 09:33 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-11-2013 09:36 AM (11 years ago) (f) Bende ape Posted: at 30-11-2013 09:36 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
if I sound ur face u go carry dat ur mosquito leg comot for road
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-11-2013 09:39 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-11-2013 10:02 AM (11 years ago) (f) Naija nyash Posted: at 30-11-2013 10:02 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 30-11-2013 12:57 PM (11 years ago) (f) hehehehehehehe Posted: at 30-11-2013 12:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 30-11-2013 04:25 PM (11 years ago) (m) Posted: at 30-11-2013 04:25 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 30-11-2013 04:27 PM (11 years ago) (m) if I sound ur face u go carry dat ur mosquito leg comot for road
boi say you don wack your indian hemp again? na one blow seven die i go soon give now kwai Posted: at 30-11-2013 04:27 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
u wey ur head be like head wey go receive hot slap to make am straight...i go take slap straighten dat ur olodo head
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-11-2013 07:53 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 30-11-2013 10:30 PM (11 years ago) (m) head the bigger the better unlike your own coco nut head madboi my head is the that will wears the crown very soon Posted: at 30-11-2013 10:30 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
no worry u go soon wear the crown of thorn
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-12-2013 04:56 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-12-2013 07:36 AM (11 years ago) (m) like the one on your village head? that is meant for you only Posted: at 1-12-2013 07:36 AM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sorry I no dey wear crown or even cap...e no even move me sef cuz I have a nice hair and I no fit cover it with anything...so carry ur crown of thorn,,na ur inheritance be dat
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-12-2013 09:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 1-12-2013 09:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 1-12-2013 11:11 PM (11 years ago) (m) Reply |
ajanni at 1-12-2013 11:14 PM (11 years ago) (m) sorry I no dey wear crown or even cap...e no even move me sef cuz I have a nice hair and I no fit cover it with anything...so carry ur crown of thorn,,na ur inheritance be dat
see this yeye boi wgo will give you a crown to wear i the first instance? you think that the crown is a banana? you must be kidding so Posted: at 1-12-2013 11:14 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni am not kidding ooo,,I mean it....dem don beg me tire but I refuse cuz I like my kind of hair....na ur type wey dey die to wear crown be dia target now,,dats why dem give crown of thorn
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-12-2013 07:15 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 2-12-2013 08:33 AM (11 years ago) (m) dars your own cup of tea so black monki Posted: at 2-12-2013 08:33 AM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
there u go again,,dis boy make u no dey change ur name every hour,,e go dey make u look suspicious,,people go dey think say u be leader of Boko Haram datz why u dey always change ur name ....stick with dis "black monki" wey u choose now,,e suit u pass oda ones
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-12-2013 11:15 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 3-12-2013 08:11 AM (11 years ago) (m) international armed robber Posted: at 3-12-2013 08:11 AM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
u change ur name come change ur profession too,,black monki, international armed robber.....I now I know the reason why u change ur name
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-12-2013 12:21 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |