




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 24-12-2013 07:31 PM i no speak in tongue o. na wetin i go do u i talk. i say i go wunjure u u no speak in tongue..so na u speak in lips naa,,,,,if dem ask u wetin be meaning of wetin u talk u no go know...and u say u no speak in tongue Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy, r u ok? Reply
| |||||
for where Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 25-12-2013 04:33 PM jossy, r u ok? na dat person wey dey below u and above me u suppose ask weda he dey ok Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ansa simple question, u dey beat around d bush... i say jossy, r u ok? Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 25-12-2013 09:15 PM ansa simple question, u dey beat around d bush... i say jossy, r u ok? perfectly ok....100%.......are u ok by asking such yeye question? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ofcourse! i am ok. am asking d "yeye" question 2 confirm ur "yeye" status, make u no con bite me 4 back Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 26-12-2013 12:13 PM ofcourse! i am ok. am asking d "yeye" question 2 confirm ur "yeye" status, make u no con bite me 4 back and ur yeye condition no let ur yeye brain to understand say I dey very ok b4 u open ur yeye mouth to ask dat yeye question Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 26-12-2013 04:54 PM and ur yeye condition no let ur yeye brain to understand say I dey very ok b4 u open ur yeye mouth to ask dat yeye question na ur yeye mouth u take talk ds yeye statement? u well so? if u no take ur yeye time i go show u yeye trouble. yeye boy
| |||||
Quote from: alabi22 on 26-12-2013 06:21 PM na ur yeye mouth u take talk ds yeye statement? u well so? if u no take ur yeye time i go show u yeye trouble. yeye boy no,, na ur yeye mouth I use cuz my mouth no dey talk yeye and I don return dat ur yeye mouth to ur yeye self immediately I finish the yeye talk...now I dey wait for ur yeye trouble....yeye girl Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 26-12-2013 06:21 PM na ur yeye mouth u take talk ds yeye statement? u well so? if u no take ur yeye time i go show u yeye trouble. yeye boy ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
why i no come see you for christmas nau? Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 26-12-2013 06:58 PM no,, na ur yeye mouth I use cuz my mouth no dey talk yeye and I don return dat ur yeye mouth to ur yeye self immediately I finish the yeye talk...now I dey wait for ur yeye trouble....yeye girl jossy, na me u dey talk 2?
| |||||
Quote from: alabi22 on 27-12-2013 09:08 AM jossy, na me u dey talk 2? no be u,,,na alabi Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)