Posted: at | |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy, tufiakwa no b smoke. na d person wey dey do her b tufiakwa. she go nid 2 drink one gallon of ogogoro b4 she go well Reply
| |||||
and u are talkin dis from experience abi ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
y u dey quick 4get like ds? na from ur own experience nain i take deduce wetin go cure rakelly ooo Reply
| |||||
Ok ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 17-12-2013 09:51 PM y u dey quick 4get like ds? na from ur own experience nain i take deduce wetin go cure rakelly ooo and hw come na only u know wetin I experience??,,,u sure say u neva smoke dat tufiakwa before u come hia?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@rakely ~ dey dia dey claim wrong tn. no let me take ajanni's glory cuz naim teach u Reply@jossy ~ how i no go no everytn about u? i dey dia wen dem con do ur birth certificate
| |||||
sataap dia Replyme no dey teach nonsense
| |||||
Quote from: alabi22 on 18-12-2013 01:43 PM @rakely ~ dey dia dey claim wrong tn. no let me take ajanni's glory cuz naim teach u @jossy ~ how i no go no everytn about u? i dey dia wen dem con do ur birth certificate who again dey dat time,,abi na only u?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na one & only me oo Reply
| |||||
so na only u be mad patient wey remain for dat psychiatric wey no dey respond to treatment....no worry I go do something about it ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
r u trying 2 say na 4 psychiatric hospital dem do ur birth certificate? yeeepa!!! thnks 4 letting me know & let ds also serve as warning 2 all @NP~ beware of JOSSY. if he dare bites u, Na rabbies b dat Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() noted and documented
| |||||
Quote from: alabi22 on 19-12-2013 02:51 PM r u trying 2 say na 4 psychiatric hospital dem do ur birth certificate? yeeepa!!! thnks 4 letting me know & let ds also serve as warning 2 all @NP~ beware of JOSSY. if he dare bites u, Na rabbies b dat I no surprise cuz na only person wey don kolo go dey see wetin no happen at all,,,dat show say u no dey respond to treatment at all upon all the moni wey I dey spend for dia,,,hw u go look me finish say u dey wen they do my birth certificate...u think say me and ajanni na mate?....anywayz dem go change drug for u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
wow, u go wise wen u grow. i don see am 4 ur surah Reply
| |||||
hehehe..u see wetin I mean,,,dat ur condition dey make u see person wey don grow finish,,u come dey think say e neva grow.....abeg make una call doctor make him change medicine for alabi now now or I go fly her abroad wia she go receive beta treatment..no nid to continue wetin again ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
kai jossy, i just dey pity u as u dey go back & forth like pendilum. i don talk am say e no go beta 4 d person wey do u ds yeye tn Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech