wetin no concern u for wetin concern u...u must be ur brother kiper but if u no like ur brother den at least u be ur sister kiper
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 09:28 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 11-12-2013 09:39 PM (11 years ago) (m) Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 09:44 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 08:28 AM (11 years ago) (f) ok. i hear u. so where dem dey now? Posted: at 12-12-2013 08:28 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dem dey NP police station
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-12-2013 09:11 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
by the way,,alabi why NP no go contest for dis man death...if dem close all the skulls for Naija,,wia ur children go learn how to post and comment as u dey do hia? abi u go send ur children to d same boko haram skuul wia ajanni children dey?..
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-12-2013 09:27 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 12-12-2013 11:56 AM (11 years ago) (f) i no hear anything Posted: at 12-12-2013 11:56 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 12-12-2013 12:01 PM (11 years ago) (m) Me too
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 12-12-2013 12:01 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 02:41 PM (11 years ago) (f) by the way,,alabi why NP no go contest for dis man death...if dem close all the skulls for Naija,,wia ur children go learn how to post and comment as u dey do hia? abi u go send ur children to d same boko haram skuul wia ajanni children dey?..
ehnehn naa. afterall school na school Posted: at 12-12-2013 02:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 12-12-2013 02:42 PM (11 years ago) (f) make we comot here Posted: at 12-12-2013 02:42 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 03:00 PM (11 years ago) (f) u & who and y? Posted: at 12-12-2013 03:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 12-12-2013 03:28 PM (11 years ago) (m) by the way,,alabi why NP no go contest for dis man death...if dem close all the skulls for Naija,,wia ur children go learn how to post and comment as u dey do hia? abi u go send ur children to d same boko haram skuul wia ajanni children dey?..
crazy boi Posted: at 12-12-2013 03:28 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
rakelly at 12-12-2013 04:27 PM (11 years ago) (f) mutunlla Posted: at 12-12-2013 04:27 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 05:36 PM (11 years ago) (f) hehehehe. babe, who b dat? Posted: at 12-12-2013 05:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crazy boi
doesn't change the truth
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-12-2013 06:31 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 12-12-2013 07:34 PM (11 years ago) (m) that tuely you dey craze? Posted: at 12-12-2013 07:34 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
if u like hide the truth after e go still surface....but i u say na lie make u tell dem the real truth about u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-12-2013 08:48 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 12-12-2013 10:16 PM (11 years ago) (m) idiot Posted: at 12-12-2013 10:16 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
na ur real name...datz one truth..so continue....
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-12-2013 10:49 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 13-12-2013 06:40 AM (11 years ago) (f) come make una open another forum for this Posted: at 13-12-2013 06:40 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |