no post yet (Page 5)

Date: 07-01-2014 6:15 pm (11 years ago) | Author: abbey wonder
1 2 3 4 [5] 6 7
- omomarty at 21-01-2014 04:43 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 21-01-2014 04:41 PM
If she don go i go tell u

ok my love
Posted: at 21-01-2014 04:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 21-01-2014 04:51 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 21-01-2014 04:41 PM
If she don go i go tell u
ur matter still dey court ooo
Posted: at 21-01-2014 04:51 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 21-01-2014 08:32 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 21-01-2014 08:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 22-01-2014 12:48 AM (11 years ago)
(m)
wetin u won use omomarty do Huh?Huh?Huh??? dat yeye girl neva ripe na  Undecided
Posted: at 22-01-2014 12:48 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 22-01-2014 05:03 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 21-01-2014 04:28 PM
i never rape u befor ba?
oya zeigbo comot boxer now or Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Grin Grin Grin

Posted: at 22-01-2014 05:03 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 22-01-2014 07:38 AM (11 years ago)
(f)
yeye pple
Posted: at 22-01-2014 07:38 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 22-01-2014 08:31 AM (11 years ago)
(f)
alabi who?
if u strong cross that line Angry Angry
Posted: at 22-01-2014 08:31 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 22-01-2014 01:29 PM (11 years ago)
(m)
no kill alabi o ..... u fit remove her teeth nd 1 hand sha
Posted: at 22-01-2014 01:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 22-01-2014 01:36 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin and u go still manage her
Posted: at 22-01-2014 01:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 22-01-2014 01:42 PM (11 years ago)
(m)
if her tin neva comot
Posted: at 22-01-2014 01:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 22-01-2014 02:42 PM (11 years ago)
(m)
Hehehehehe her thing dey intact

Posted: at 22-01-2014 02:42 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 22-01-2014 02:48 PM (11 years ago)
(f)
anu mpama@aladin
Posted: at 22-01-2014 02:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 22-01-2014 05:33 PM (11 years ago)
(m)
Huh

Posted: at 22-01-2014 05:33 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 22-01-2014 05:35 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on 22-01-2014 12:48 AM
wetin u won use omomarty do Huh?Huh?Huh??? dat yeye girl neva ripe na  Undecided


you de craze? abi them do you?
you don ripe? i go tell that ur boyfriend wey u come de see for near my house say make
he talk to u say u de try or else i go beat u Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 22-01-2014 05:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 23-01-2014 12:23 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-01-2014 05:35 PM

you de craze? abi them do you?
you don ripe? i go tell that ur boyfriend wey u come de see for near my house say make
he talk to u say u de try or else i go beat u Angry Angry Angry Angry Angry
so u don confess say i knw ur house.... bt u neva tell dem say we dey sleep for d same bed  Undecided
Posted: at 23-01-2014 12:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 23-01-2014 12:25 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 22-01-2014 02:48 PM
anu mpama@aladin
wey dat ur yeye imbecile husband self ( AJANNI ). Huh?
Posted: at 23-01-2014 12:25 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 23-01-2014 08:22 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-01-2014 05:35 PM

you de craze? abi them do you?
you don ripe? i go tell that ur boyfriend wey u come de see for near my house say make
he talk to u say u de try or else i go beat u Angry Angry Angry Angry Angry
love u no nid to dey folo ram argue con carry wood for under bed

Posted: at 23-01-2014 08:22 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-01-2014 01:26 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on 23-01-2014 12:25 AM
wey dat ur yeye imbecile husband self ( AJANNI ). Huh?
in dey vacation for paris Wink
Posted: at 23-01-2014 01:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 23-01-2014 03:07 PM (11 years ago)
(m)
inside prison ba Huh?Huh???
Posted: at 23-01-2014 03:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 23-01-2014 03:47 PM (11 years ago)
(f)
oluku Paris
Posted: at 23-01-2014 03:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7

Featured Discussions