Wonderful Confession By Omomarty In Church And Amazing Reply She Got (Page 5)

Date: 01-02-2014 11:06 am (11 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11
- alabi22 at 13-02-2014 05:48 PM (11 years ago)
(f)
wetin? dem comot in teeth?
Posted: at 13-02-2014 05:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 13-02-2014 06:22 PM (11 years ago)
(m)
Dem no reach nah

Posted: at 13-02-2014 06:22 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 13-02-2014 07:36 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-02-2014 07:36 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 13-02-2014 11:10 PM (11 years ago)
(m)
i nid to be d next presido in 2015 , weda una vote for me or not  Angry
Posted: at 13-02-2014 11:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-02-2014 11:36 PM (11 years ago)
(m)
on domestic amimals inside the garden
Posted: at 13-02-2014 11:36 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 14-02-2014 07:57 AM (11 years ago)
(f)
Aalladin- go on joor. i dey ur back
Posted: at 14-02-2014 07:57 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 14-02-2014 08:24 AM (11 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 14-02-2014 08:24 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 14-02-2014 09:17 AM (11 years ago)
(m)
dats my babe.

m only problem no b say >>>> d oda candidate ( jossy nd expert ) no won back down for me.

make i kill dem
Posted: at 14-02-2014 09:17 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 14-02-2014 01:35 PM (11 years ago)
(m)
Aalladinn I no follow una dey contest for ordinary president and na Nigeria president for dat mata.....I wan rule the world no be country

Posted: at 14-02-2014 01:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 14-02-2014 01:47 PM (11 years ago)
(m)
u contest wit GOD b dat .

dem no born u wella . beta contest for BALLE at ur area
Posted: at 14-02-2014 01:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 14-02-2014 05:25 PM (11 years ago)
(f)
No mind am. e don meet me say make i head in campaign & e no giv ghana must go e dey bring envelope....i don pass dat level oo
Posted: at 14-02-2014 05:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 14-02-2014 05:30 PM (11 years ago)
(m)
I c

Posted: at 14-02-2014 05:30 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 14-02-2014 10:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 14-02-2014 05:25 PM
No mind am. e don meet me say make i head in campaign & e no giv ghana must go e dey bring envelope....i don pass dat level oo
no collect envelop o / if he no get money , make  he go use hin wife do juju na
Posted: at 14-02-2014 10:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 15-02-2014 09:21 AM (11 years ago)
(m)
Na u sabi

Posted: at 15-02-2014 09:21 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 15-02-2014 11:12 AM (11 years ago)
(m)
u go help ram  Huh?
Posted: at 15-02-2014 11:12 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 15-02-2014 02:44 PM (11 years ago)
(m)
I go help am turn u to lizard

Posted: at 15-02-2014 02:44 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 15-02-2014 04:00 PM (11 years ago)
(m)
i go burn ur shrine  Angry
Posted: at 15-02-2014 04:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 15-02-2014 05:55 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 15-02-2014 05:55 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 15-02-2014 10:26 PM (11 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 15-02-2014 10:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 15-02-2014 10:32 PM (11 years ago)
(m)
 Tongue Tongue
Posted: at 15-02-2014 10:32 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11

Featured Discussions