Akpos, a driver who survived in a tragic accident which rendered 50 people dead at Lagos-Ibadan Express Way was remanded in police custody to assist in police investigation. Here is the Interrogation: POLICE: Mr Akpos, how did you end up killing 50 people? AKPOS: I was driving at 150km/hr when I saw two men crossing the road. On the other side, a wedding was taking place. I hit the brake but it failed, so I had to make a choice; either hit the two men or run into the wedding party. POLICE: You should have hit the two men of course to reduce Casualties! AKPOS: Exactly, Oga police its like we think alike oooh! Its just that after hitting one, the other man escaped into the wedding party. POLICE: So, what did you do? AKPOS: I went after him ofcourse. You know naa,,, in order to balance the equation…But unfortunately, people lost their lives in the process. One word for Akpoz!.
Posted: at 10-02-2014 07:52 AM (11 years ago) | Newbie
wetin make me read am na bcos i see expert photo there see in teeth like truck
ehehn. so na expert b ds? i bn dey suspect say naim only say i no dey 2 sure bcos d last time wey i see expert, na only 2 upper teeth & 1 lower tooth comot. but i hear say e enter one boxing competition for december to win 2 thousand naira. i sure say na dia dem comot in teeth to giv proper door abi na gate space
Posted: at 11-02-2014 06:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac
ExpertTbright at 11-02-2014 05:45 PM (11 years ago) (m)
Quote from: alabi22 on 11-02-2014 06:53 AM
ehehn. so na expert b ds? i bn dey suspect say naim only say i no dey 2 sure bcos d last time wey i see expert, na only 2 upper teeth & 1 lower tooth comot. but i hear say e enter one boxing competition for december to win 2 thousand naira. i sure say na dia dem comot in teeth to giv proper door abi na gate space
by the grace of god u go born one pikin for my dog
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 11-02-2014 05:45 PM (11 years ago) | Hero
ExpertTbright at 11-02-2014 06:32 PM (11 years ago) (m)
Ode Jossy the brick layer na in dey friend ram no be zeigbo Zeigbo don kill in wife rihannaa Ask alabi ur mama say who be ur papa If she no tell u say na my dog bet am
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 11-02-2014 06:32 PM (11 years ago) | Hero