U BETTER MAKE U NO COME HOUSE MAKE THEM NO KIDNAP U TOO THAT UR CHICK NO GO SAVE U OOOLOL ME I DON ADD ANOTHER 10YEARS TO WHEN I WILL BE GOING TO NIJA!!!!;D;D;D;D;D;D Posted: at 17-08-2009 02:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
well wat do u expect dis country na wa ooooh! nd dey people doin dis a really sick dats even an under statement dey all need deliverance seriously nd i best suggest moutain of fire abeg make we begin 2 pray who knows whos next jst pray its nut ur poppsy or mumsy Posted: at 17-08-2009 03:15 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
no b small business watin we go say except na GOD go punish dem big time na wa ohh dis idiots need seriuos deliverance i dey tell u make dey no go find something 2 do with their useless lifes anyway GOD will c him thru ammmii ohh! Posted: at 17-08-2009 03:19 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
caseycute at 17-08-2009 03:26 AM (15 years ago) (f) A LOT OF HATERS ON NAIJAPALS HAVE STARTED WRITING ME PRIVATELY, MOSTLY THE 419ERS, BASED IN SENEGAL. THEY WANT TO KNOW WHEN I'M COMN TO NIGERIA. I WILL BE THERE WITH A WHOLE US ARMY. THEY WILL SEE SOME AMERICAN, TEXAS STYLE, ASS~KICKING!
lmao!! lets get 'em. Posted: at 17-08-2009 03:26 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaccidy at 17-08-2009 04:18 AM (15 years ago) (m) they no wan mek we go our home again?
kaccidyalltheway Posted: at 17-08-2009 04:18 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
richy11 at 17-08-2009 07:34 AM (15 years ago) (m) WHAT IS HAPPENING TO OUR COUNTRY,NA SO DEM KIDNAPP MY POPSI WE USE 10M TAKE RELEASE LAST MONTH..WHY THE KIDNAPPING NA? Posted: at 17-08-2009 07:34 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
takahashi at 17-08-2009 07:38 AM (15 years ago) (m) Sory for this man of all caltures? but this kidinampa people why dont you go for this people way thief 9ger money nyafu nyafu and put them in swizz bank so that the swizz bank can return our money when they hear that they are kidnaped. Posted: at 17-08-2009 07:38 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
takahashi at 17-08-2009 07:46 AM (15 years ago) (m) ANYWAY THIS KIDNAP AND BOKO HARAM WHICH ONE IS BEST TO STOP FIRST? BABA YARADU Posted: at 17-08-2009 07:46 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mckaydot at 17-08-2009 08:20 AM (15 years ago) (m) "Who knows,maybe the President is gonna be the next victim on the kidnap list.Only God cn save us from this rubbish in Niger" Posted: at 17-08-2009 08:20 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
meetashley at 17-08-2009 08:35 AM (15 years ago) (f) "Who knows,maybe the President is gonna be the next victim on the kidnap list.Only God cn save us from this rubbish in Niger" i pray so. Obasanjo or whatever will be the next. i pray they also kidnapp the malam way call himself nigeria prasindent. i want to travel to nigeria this week, now i am afraid. i think i will travel through Enugu instead of Anamabra. because kidnapp is no more in Enugu. nawa oo. Anambra dey for trouble. God pls release him oooo. my Edochie. Posted: at 17-08-2009 08:35 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OGHENEOVO at 17-08-2009 08:41 AM (15 years ago) (m) what!!!! Posted: at 17-08-2009 08:41 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
micool at 17-08-2009 08:57 AM (15 years ago) (m) Emmanuel4Chrit u are very stupid by makin a joke of Pete's kidnap. i for no even start ur name wit capital letter becos na thing u be. Posted: at 17-08-2009 08:57 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
micool at 17-08-2009 09:00 AM (15 years ago) (m) Emmanuel4Chrit u are veri veri stupid by makin a joke of Pete's kipnap. I for no start ur name wit capital letter becos na thing u be. Posted: at 17-08-2009 09:00 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
D kidnapps ar fools, big big fools let them go an kidnap this Goverment people thats eat oil money big fools, l like ltalyan mafias they dont have time 4 common man they deal with goverment. pete, l pray that God will protect u, and touch they mind. A BIG AMEN Posted: at 17-08-2009 09:01 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
micool at 17-08-2009 09:03 AM (15 years ago) (m) AMEN! AMEN!! AMEN!!! Posted: at 17-08-2009 09:03 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
beckyali96 at 17-08-2009 09:32 AM (15 years ago) (f) God pls help us find him n b wit him were even he is Posted: at 17-08-2009 09:32 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
RosemaryI at 17-08-2009 10:52 AM (15 years ago) (f) Thank God e no happen for Bayelsa this time. there is fire on the mountain o. Posted: at 17-08-2009 10:52 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
micool at 17-08-2009 11:23 AM (15 years ago) (m) I pray so too Posted: at 17-08-2009 11:23 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
asaph at 17-08-2009 11:46 AM (15 years ago) (m) Trust in God, he is able Posted: at 17-08-2009 11:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mpotoh at 17-08-2009 11:51 AM (15 years ago) (m) person wey carry small pikin something up go still be the one to bring am down when hand beging to dey pain am.Emmanuel dey ask where this country dey go,this country dey go aso rock.you run leave your country,who you want make him do am well for you?.Oga pete Edochie nothing do you,na people wey you better pass wan chop small from your side. Posted: at 17-08-2009 11:51 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |