I NEED concrete EVIDENCE to support this incredulous story. I would love to know the outcome of autopsy's carried out on the dead who used "the laptop!"
Fraud is fraud. You don't need anything but a greedy heart and corrupt mind to bambozzle others with our African tales of poverty. The time is approaching when charities around the world will tick off Africa as one big fraud and stop giving aid to those neglected by their home governments!
brother wetin this dude talk na true. even here where i dey, dem dey use jazz dey work. So therefore I believed the guy. Even for here, person don carry juju come church programme but GOD revealed it to the guest pastor during prayer. E get one yoruba boy here wey don hammer well well, I hear rumour say him dey use plus plus which i later confirmed bcos ppl wey dey go him house talk sey each time him wan bill him maga, him go carry him laptop go upstairs to his room. Another thing is that once him find out the maga no too hold, him go abandon am. E get one more thing I go wan talk abt this guy, but the inner voice tell me not to do so.
Posted: at 30-03-2014 02:26 AM (11 years ago) | Upcoming |
|