Lobatan! Nigerian Supporters Club Demand For 62 Million Condoms For FIFA 2014 (Page 2)

Date: 13-05-2014 12:24 am (9 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4
- daveobahon at 13-05-2014 07:05 AM (9 years ago)
(m)
oda countries dey go wif more than enuf condoms as in wey more than enuf so y una dey vex?
Posted: at 13-05-2014 07:05 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ngfineface at 13-05-2014 07:27 AM (9 years ago)
(f)
Nothing wey we no go hear for dis Naija
Posted: at 13-05-2014 07:27 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- winace at 13-05-2014 07:50 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: dollar22 on 13-05-2014 01:03 AM
That's nigerian issue BIAFRA FOR LIFE

Raymond, leave senegal wey u dey stay cum naija cum and talk ur elders into it so they will dialogue wit d govt to free Biafrans from nigeria so dat we nigerians will live in peace. So dat innocent lives will be spare.
Posted: at 13-05-2014 07:50 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- paulohking at 13-05-2014 08:41 AM (9 years ago)
(m)
.
Posted: at 13-05-2014 08:41 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- paulohking at 13-05-2014 08:42 AM (9 years ago)
(m)
.
Posted: at 13-05-2014 08:42 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Herdeyinka at 13-05-2014 08:44 AM (9 years ago)
(m)
CHAI CHAI...NA ONLY U DEY WAKA GO?Huh??? DIARIS GOD OOOOOOOOOOOO
Posted: at 13-05-2014 08:44 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- dareper at 13-05-2014 08:51 AM (9 years ago)
(m)
Maybe they want use am do vuvuzuela ni
Posted: at 13-05-2014 08:51 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Larry28 at 13-05-2014 09:34 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: chosbit on 13-05-2014 12:30 AM
diaris God o.
LOL
Posted: at 13-05-2014 09:34 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 13-05-2014 10:01 AM (9 years ago)
(f)
62 wetin? Dem wan sell am ni abi na so dem loose reach? Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 13-05-2014 10:01 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 13-05-2014 10:02 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: dareper on 13-05-2014 08:51 AM
Maybe they want use am do vuvuzuela ni

Ha ha ha ha haha. Na your own dey different pass. Biafran man!
Posted: at 13-05-2014 10:02 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- DrSoba at 13-05-2014 10:05 AM (9 years ago)
(m)
9ja no dey carry last Brazilian babes watch out.
Posted: at 13-05-2014 10:05 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Reignest at 13-05-2014 10:13 AM (9 years ago)
(m)
me too dey go..... lol
na this kan mumu news 9ja dey get
Posted: at 13-05-2014 10:13 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- spicymariam at 13-05-2014 10:52 AM (9 years ago)
(f)
Mtchewwwwwww, useless set of people
Posted: at 13-05-2014 10:52 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- bobsonakpos at 13-05-2014 11:34 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: dollar22 on 13-05-2014 01:03 AM
That's nigerian issue BIAFRA FOR LIFE
MAD MAD MAN WE AINT TALKING ABOUT BIAFRA HERE OK THIS IS FOOTBALL STOP BEING A TRIBALISTIC CLOWN OK.....GROW UP YOUNG MAN
Posted: at 13-05-2014 11:34 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- bobsonakpos at 13-05-2014 11:36 AM (9 years ago)
(m)
NA ALL THIS TIN DEY MAKE NAIJA QUICK COOMOT FOR TOURNAMENT EVEN OUR PLAYERS NEED IT CHAIIIIIII THERES IS GOD OOO
Posted: at 13-05-2014 11:36 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- chicco77 at 13-05-2014 12:22 PM (9 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-05-2014 12:22 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- osarobo62 at 13-05-2014 02:01 PM (9 years ago)
(m)
i pity the wives and girlfriends wey all these men go leave behind when dem go Brazil  Sad
Posted: at 13-05-2014 02:01 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- malvin2525 at 13-05-2014 03:25 PM (9 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 13-05-2014 03:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zoe61 at 13-05-2014 04:13 PM (9 years ago)
(f)
nawa ooo is that what they are going to Brazil to do
Posted: at 13-05-2014 04:13 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 13-05-2014 06:02 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: ngfineface on 13-05-2014 10:02 AM
Ha ha ha ha haha. Na your own dey different pass. Biafran man!
u can call me that again and again, up biafra!
Posted: at 13-05-2014 06:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4