francischi at 5-09-2014 06:05 PM (10 years ago) (m) Na wa ooo
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 5-09-2014 06:05 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 6-09-2014 03:26 PM (10 years ago) (m) Reply |
Holyboss at 6-09-2014 09:58 PM (10 years ago) (m) Posted: at 6-09-2014 09:58 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tarrrrr if u see am , u dey pretend i go tell everything u said about her.
just leme catch u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-09-2014 09:00 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 7-09-2014 09:15 AM (10 years ago) (f) na for public make u catch am ooo Posted: at 7-09-2014 09:15 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U know wetin i wan do am if i catch am?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-09-2014 09:23 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 7-09-2014 09:29 AM (10 years ago) (f) na im make I say na for public...cuz I no trust u 1 bit Posted: at 7-09-2014 09:29 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U no trust me or her? dem never tell u say that girl na bad girl on her own abi Na she go even first grap ma long tin
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-09-2014 09:39 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Holyboss at 7-09-2014 12:16 PM (10 years ago) (m) Long tin Posted: at 7-09-2014 12:16 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
alabi22 at 8-09-2014 11:06 AM (10 years ago) (f) no mind am. d guy don smoke Posted: at 8-09-2014 11:06 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 8-09-2014 11:07 AM (10 years ago) (f) no mind am. d guy don smoke Posted: at 8-09-2014 11:07 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 8-09-2014 11:14 PM (10 years ago) (f) Long tin  you know any different. Na u peeping tom. Posted: at 8-09-2014 11:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 9-09-2014 08:23 AM (10 years ago) (f) Reply |
Holyboss at 9-09-2014 06:22 PM (10 years ago) (m) you know any different. Na u peeping tom.
Posted: at 9-09-2014 06:22 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 9-09-2014 06:30 PM (10 years ago) (m) Long thing
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-09-2014 06:30 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 10-09-2014 03:00 PM (10 years ago) (f) wetin u talk? Posted: at 10-09-2014 03:00 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 10-09-2014 04:26 PM (10 years ago) (m) long thing
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 10-09-2014 04:26 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 13-09-2014 01:13 AM (10 years ago) (f) another peeping tom. Posted: at 13-09-2014 01:13 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 13-09-2014 01:17 AM (10 years ago) (m) Come.. See the time wer this one d take post her comment.. I talk am.. Say na witch dem.. I sit out side since de wait for u.. Na now i catch u
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 13-09-2014 01:17 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 13-09-2014 08:36 AM (10 years ago) (m) u waitin u dey do by dat time hope is not what am thinking
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 13-09-2014 08:36 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |