


Posted: at | |
![]() ![]() ![]() LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Na wa oh. Reply
| |||||
Make contract before you marry oh, cos if you by mistake divorce dem go share dat ur money oh. Reply
| |||||
So no Naija /African girls wey you like. OK,na your cross,carry am solo..... Reply![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Russian girl??? Some tin de Under! Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: schmit on 4-09-2014 10:20 AM Mumu make sure say u marry with contract ooo,say if Una divorce no sharing of ur money ooo, if Una divorce make everybody go him way, if not dem go share DAT ur money into 2 , if God help u, say she born, na into 3 or 4 dem go share am, I wish u luck na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing .
| |||||
Quote from: joseusi007 on 4-09-2014 07:06 PM na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing . honeypot cat, no be u I dey talk to, u dey naija so u no go understand oyibo life.u no go understand wetin dem dey do our black brothers here.
| |||||
I mean pusy cat, admin y Una dey write another thing na Reply
| |||||
na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing . ReplyNIGER BABES NA LEARNERS 4 WERE DS PPLE DEY DIVORCE O HW U GO TALK SAY WE DIVORCE PASS DEM?
| |||||
Gbam, Gbam, Gbam. Game over, to all of u dreaming and fantasizing Igbo sisters, you will have to sleep again and have another dream. Mikel asked me to tell u that he is taken already because una bride price dey too much Reply
| |||||
Quote from: daveobahon on 4-09-2014 08:25 PM na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing . Bros tell am, how u dey now? U never comment for sometimes now, hope dem no ban u? NIGER BABES NA LEARNERS 4 WERE DS PPLE DEY DIVORCE O HW U GO TALK SAY WE DIVORCE PASS DEM?
| |||||
Quote from: Foxtroft on 4-09-2014 08:55 PM Gbam, Gbam, Gbam. Game over, to all of u dreaming and fantasizing Igbo sisters, you will have to sleep again and have another dream. Mikel asked me to tell u that he is taken already because una bride price dey too much u funny ooo, laugh wan kill me
| |||||
mikel learn from other big prayers like u, like kanu nwakwo jay jay okacha joseph yobo and other prayer,pls we dnt want u to make that mistake ,onyinbo woman no dey last for marriage oooo come back home and get urself a wive.there still good and well trained girls in biafran land okay be wise young man, Reply![]() ![]()
| |||||
Eyaa and Angela dey here dey wait for dis guy, well God knows best... Reply
| |||||
All Nigeria girls are indeed jealous Reply
| |||||
Quote from: shehumusa on 5-09-2014 11:18 AM All Nigeria girls are indeed jealous eyaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
| |||||
ok Reply
| |||||
you people talking rubbish! which kind of money you talking about. he is also milinaire he just fall in love with this girl , nothing else you african love only money and everything about money, but is not true. so many people have money in this world, but they are not happy for living . happiness is different. so is not possible to black man fall in love with white woman or what. my husband also black and he is africa but we are together long time not for money but for happiness. for most african important money not love and filling only money. but is not good. that's why african man dont married african woman because african woman love only money not other things in the men. this is not my imagination , most african man talking this and i see is true. Reply
| |||||
Alright ! Reply
|
Contoversial Activist, VeryDarkMan Released After Five Days In EFCC Custody
Manchester United v Ath Club: UEFA Europa League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers&Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest