Holyboss at 7-09-2014 07:51 AM (10 years ago) (m) wht r u hoping to c Posted: at 7-09-2014 07:51 AM (10 years ago) | Upcoming | |
|
Automatik madness
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-09-2014 08:37 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 7-09-2014 09:06 AM (10 years ago) (f) expert, o wa gbami lowo omode yii Posted: at 7-09-2014 09:06 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ok But promise me say if i collect u for hin hand u go folo me go house
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-09-2014 09:12 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 7-09-2014 09:24 AM (10 years ago) (f) l promise u a very hot slap on ur dirty face Posted: at 7-09-2014 09:24 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ok Make the guy kukuma do u whatever he wants to do u!
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-09-2014 09:35 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 7-09-2014 09:38 AM (10 years ago) (f) wetin e fit do me? person wey dey my finger like ring Posted: at 7-09-2014 09:38 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Holyboss at 7-09-2014 12:12 PM (10 years ago) (m) Ennn ennnn ur finger like ring I vex slap u Posted: at 7-09-2014 12:12 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Holyboss at 7-09-2014 12:14 PM (10 years ago) (m) Automatik madness  wow! U no temme say ur madness don upgrade O! Anyway sha, Congrat!! Posted: at 7-09-2014 12:14 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
alabi22 at 8-09-2014 11:08 AM (10 years ago) (f) smoker Posted: at 8-09-2014 11:08 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 9-09-2014 06:57 PM (10 years ago) (m) Na wa ooo
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-09-2014 06:57 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 10-09-2014 01:34 PM (10 years ago) (f) for u ooo Posted: at 10-09-2014 01:34 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 10-09-2014 11:18 PM (10 years ago) (m) yeye dey smell
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 10-09-2014 11:18 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Holyboss at 13-09-2014 04:07 PM (10 years ago) (m) smoker
drunkar.d Posted: at 13-09-2014 04:07 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 13-09-2014 07:11 PM (10 years ago) (m) Ok
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 13-09-2014 07:11 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 13-09-2014 10:19 PM (10 years ago) (f) u yeye ooo. dat boy dey tell me drunkard, u dey say OK...u well so? Posted: at 13-09-2014 10:19 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 13-09-2014 10:20 PM (10 years ago) (f) u yeye ooo. dat boy dey tell me drunkard, u dey say OK...u well so? Posted: at 13-09-2014 10:20 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 13-09-2014 11:32 PM (10 years ago) (m) mmmmm
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 13-09-2014 11:32 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 14-09-2014 12:34 AM (10 years ago) (m) Make i do like say.. I no see am.
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 14-09-2014 12:34 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Holyboss at 14-09-2014 07:06 AM (10 years ago) (m) u yeye ooo. dat boy dey tell me drunkard, u dey say OK...u well so?
no form hia jhor  u tink say I no. Dey c u for dat ogogoro yard  if i dey pass Posted: at 14-09-2014 07:06 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |