Posted: at | |
Quote from: onyin on 11-07-2008 05:11 AM lol.i think the reply was for u.warnin!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!. lol... wetin concern me with uniben or unilag females. even if i happen to go to nigeria, wetin i go go do 4 unilag not to talk of uniben.I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
see cute chics.dis na temptation!!!!!!!!!!!!!.lol Reply
| |||||
Quote from: onyin on 11-07-2008 05:16 AM see cute chics.dis na temptation!!!!!!!!!!!!!.lol yeah.. cute chics wey no get brain.. na only body wey dem get. I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
yawa,who tel u say them no get brain.sum no get,no be all Reply
| |||||
Quote from: onyin on 11-07-2008 05:20 AM yawa,who tel u say them no get brain.sum no get,no be all well i no no when i dey go naija, but if i do, i go tell my bros to already organize some chics 4 me. I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
gud for u . Reply
| |||||
Quote from: onyin on 11-07-2008 05:25 AM gud for u . yea thats all i expect you to say.lol I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: typicalman84 on 11-07-2008 05:27 AM Quote from: onyin on 11-07-2008 05:25 AM gud for u . yea thats all i expect you to say.lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyin on 11-07-2008 05:30 AM Quote from: typicalman84 on 11-07-2008 05:27 AM Quote from: onyin on 11-07-2008 05:25 AM gud for u . yea thats all i expect you to say.lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
i wil tlk if i want to.i just don't want to.lol Reply
| |||||
Quote from: onyin on 11-07-2008 05:34 AM i wil tlk if i want to.i just don't want to.lol ok madam i hear you... well its good that atleast at a point you go fit control your mouth and take a break..HeHe!!! I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
how your brother go dey organise chick for you , nothing sweet pass make you organise am yourself , you are not catching fun like that man ... Reply[attachment deleted by admin]
| |||||
Quote from: typicalman84 on 11-07-2008 05:35 AM Quote from: onyin on 11-07-2008 05:34 AM i wil tlk if i want to.i just don't want to.lol ok madam i hear you... well its good that atleast at a point you go fit control your mouth and take a break..HeHe!!!
| |||||
Quote from: adewunmi1 on 11-07-2008 05:36 AM how your brother go dey organise chick for you , nothing sweet pass make you organise am yourself , you are not catching fun like that man ... i no mean am like that. but ok. anyway besides if i wan to mess with girl when i go come naija, na only one chick wey i go wan mess with.. no be the whole unilag chick. i no dey roll like that. I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
okay i feel you , you roll cool , you get it cool. Reply[attachment deleted by admin]
| |||||
notin i no dey hear..... wat of airport babes una don try them..? lol Reply
| |||||
lol.which one be airport babe. Reply
| |||||
@onyin.... u never hear about them .. they say they hot.... lmao Reply.
| |||||
neva hrd about them befor.is it a groupie?.i mean is tht the name of their group "airport" Reply
| |||||
ye tas their group name.. cos they dress like hostess in the airports... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)