Posted: at | |
| |||||
Quote from: jossy4reall on 25-10-2014 09:45 PM I support u on dis one....God punish ur husband cus na him free me because of financial help wey he dey get from me...he no fit resist am my husband nor yeye reach to untie a mad man like u the only person wey yeye reach dat level na ajanni d gateman. make he come from bush i go kill am today
| |||||
who be ajanni?...I no know dat person....na ur yeye husband me I know....I even dash him some money after dat....ur husband dey broke,, sometimes make u dey try drop food and cigaret money for him abeg. ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
I no come here today ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 26-10-2014 09:30 PM who be ajanni?...I no know dat person....na ur yeye husband me I know....I even dash him some money after dat....ur husband dey broke,, sometimes make u dey try drop food and cigaret money for him abeg. chaiiiiiiiiiiiiiii if i catch u na chain nai i go take tie u dis tyme nor b rope. bcos ur situation is out of hands
| |||||
ok ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 27-10-2014 12:59 PM chaiiiiiiiiiiiiiii if i catch u na chain nai i go take tie u dis tyme nor b rope. bcos ur situation is out of hands u nid stop dis tie tie love making,,.make u dey try another style.....I notice e don master u dats why u dey think say na every body wey see u go just tie am Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
alright ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
ok Reply
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 29-10-2014 07:28 AM u nid stop dis tie tie love making,,.make u dey try another style.....I notice e don master u dats why u dey think say na every body wey see u go just tie am na yeye de worry u
| |||||
tell ram ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
but why? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
she say yeye dey worry u Reply
| |||||
yes na yeye dey worry am Reply![]() ![]()
| |||||
true true,,,na yeye dey worry u ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
yes na yeye dey worry una ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
it begins wit u ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ends with you Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)