Posted: at | |
| |||||
azu Reply
| |||||
no go stay.....isi azu Reply
| |||||
nti azu like u Reply
| |||||
Una two no serious ooo, must you always fight??......who collected the other's wife self? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: cyril4christ on 12-10-2009 03:06 PM DP NA U I WANT MARRY...ABI UNO GREE 4 ME...... U no go dey hungry wan come marry wife, u wan make hunger kill una two?.... na wetin i teach u be that?.. DP no see pit fall inside oh!..................lol
| |||||
passing Reply
| |||||
Quote from: cyril4christ on 12-10-2009 03:14 PM OGBEYI ONUTU....NA UR MOUTH GO KILLED U IF U WANT MARRY DP JUST TELL ME BC WOMAN FULL EVRY WERE BF U GO FIGHT ME BC OF WOMAN....ASHAWO BOY..... am already married boi, I taught u checked my profile dint u see my beautiful wifey?.... i jus dey advice u, make u no carry hunger go marry wife, na wahala u dey bring for urself...... Oya DP answer him na...... him don propose to u............... marriage ko...... marriage ni.........lol
| |||||
NOBE ONLY UR WIFE NA UR KNIFE....I SEE...EWU OFIA... Reply
| |||||
ur right, she's my knife...... anybody wey phyuk up, i go use her cut that person up Reply
| |||||
LOL...LOL...LOL..THIS BOY NA FUNNY BOY OHHHHHHHHHH Reply
| |||||
AH AH WETIN DEY HAPPEN FOR HERE, NA FIGHT I SAY MAKE UNA FIGHT, BLINGS WHY U DEY 4CKUP LIKE THIS NAAA, ABI THE GUY THIEF UR MONEY WEY U WAN TAKE BUY THE PHONEGUN SORRY I MEAN GUNPHONE Replywillo4eva (www.naijahommies.ning.com)
| |||||
hahahahahahahahhahaha.......I no fit shout ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Dp why u no fit shout, abi somebody don point the G-Phone for your head. Replywillo4eva (www.naijahommies.ning.com)
| |||||
ASK HER OHHHHHHHHHHH Reply
| |||||
Quote from: derbi on 9-10-2009 07:20 PM Quote from: yomightgold on 6-10-2009 04:59 PM freak is not true, those naija police men are like that they want people to feel that they are doing their job very well so they lie, i saw the video rubish, who will buy that urgly stonething and call it cell phone latter shoot, those police men should stope fooling their self call them now that there is a arm rubbry at the near by street, they we say they dont have petroll in their vehicles, phyuk they should stope raisen fake rumore just to make people feel that they are active, and even if it were to be true, if they found some one with it what will they do? is it not collect some chainge and the person will leave peacefully rubish.lol why u no go join police if u sabi ammm....u con run go abroad con hold that chick:D i beg leave that chick jo!..nobody wan die now beside the goverment is the one to be blame not the police!!!
| |||||
Willo.............. I jus want make here dey lively dats why i dey tease my boi so DP go dey smile....... Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 13-10-2009 08:54 AM Willo.............. I jus want make here dey lively dats why i dey tease my boi so DP go dey smile....... make she dey smile them trip for you, abi. willo4eva (www.naijahommies.ning.com)
| |||||
YAH MISSED CALLLLLLLLLLLLL Reply
| |||||
no oh!.... u know sey i don dey engaged na Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)