Mobile Phone Guns now in Nigeria. (Page 5)

Date: 06-10-2009 12:55 pm (14 years ago) | Author: William-Sear O. Odiomonafe - 0
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- willo4eva at 13-10-2009 10:58 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 13-10-2009 10:32 AM
no oh!.... u know sey i don dey engaged na

I know, but U neva tell me the person oo, u know say the other babe 4ckup, and u never tell me about this new one

Posted: at 13-10-2009 10:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 11:04 AM (14 years ago)
(m)
BLINGS HW RE U TODAY...I HEAR U SAY U DEY ENGAGED...BUT U TALK YESTERDAY SAY U DON MARRY....WHICH ONE I GO FOLLOW NAAAAAAAAAAA
Posted: at 13-10-2009 11:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- willo4eva at 13-10-2009 11:24 AM (14 years ago)
(m)
cyril::: na so blings be sometimes, sometimes when woman don enter e head e go confused

Posted: at 13-10-2009 11:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 11:30 AM (14 years ago)
(m)
WILLO MY GUY..........NA SO I SEE AM OHHH....SO U NOTICE THAT I THINK SAY NA ONLY ME DEY SEE THE THING SEF..........
Posted: at 13-10-2009 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- willo4eva at 13-10-2009 11:31 AM (14 years ago)
(m)
Especialle when e dey hungry

Posted: at 13-10-2009 11:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 11:33 AM (14 years ago)
(m)
YES U GOT IT...............................
Posted: at 13-10-2009 11:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- willo4eva at 13-10-2009 11:41 AM (14 years ago)
(m)
AND MAYBE U TOO, BUT SOMETIMES LOL

Posted: at 13-10-2009 11:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 11:43 AM (14 years ago)
(m)
LOL...LOL...LOL...PASSING................
Posted: at 13-10-2009 11:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-10-2009 11:47 AM (14 years ago)
(m)
una two no get work dis morning.....lol
Posted: at 13-10-2009 11:47 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- willo4eva at 13-10-2009 11:51 AM (14 years ago)
(m)
no mind the guy blings, na hungry dey catch three of us, cyril, blings and WILLO. abi no be so

Posted: at 13-10-2009 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-10-2009 12:01 PM (14 years ago)
(m)
i no follow oh!......... my baby don feed me dis morning
Posted: at 13-10-2009 12:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- willo4eva at 13-10-2009 12:03 PM (14 years ago)
(m)
na lie, no be u talk say u neva chop since tomorrow, na u follow pass.

anyway i dey go meet my babe make she feed me/

Posted: at 13-10-2009 12:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 12:08 PM (14 years ago)
(m)
UNA NO DEY SHAME.......UR BABY DEY FEED U......TUFIAKWA................
Posted: at 13-10-2009 12:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-10-2009 12:11 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: cyril4christ on 13-10-2009 12:08 PM
UNA NO DEY SHAME.......UR BABY DEY FEED U......TUFIAKWA................

Ok oh!..... na willo u wan face now?.... oya willo come answer him na.... him say werda u no dey shame
Posted: at 13-10-2009 12:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 02:48 PM (14 years ago)
(m)
ok...............
Posted: at 13-10-2009 02:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-10-2009 03:05 PM (14 years ago)
(m)
ok wetin
Posted: at 13-10-2009 03:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 03:24 PM (14 years ago)
(m)
ok wetin 4 u
Posted: at 13-10-2009 03:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-10-2009 04:08 PM (14 years ago)
(m)
ebi like sey u don drink dat ur kai kai
Posted: at 13-10-2009 04:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 04:35 PM (14 years ago)
(m)
LOL....LOL....LOL...PASSING
Posted: at 13-10-2009 04:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 13-10-2009 04:44 PM (14 years ago)
(f)
two abi na three fighters

Posted: at 13-10-2009 04:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9