jossy u don chop?
hunger don dey wire u,,den u take style dey find who u go follow go chop.....e no go work for u dis time
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-11-2014 11:23 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 6-11-2014 04:30 PM (10 years ago) (m) wetin b that ur cell number? i wan send alabi to bring beans for u Posted: at 6-11-2014 04:30 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 6-11-2014 05:03 PM (10 years ago) (m) ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 6-11-2014 05:03 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 6-11-2014 05:58 PM (10 years ago) (f) @ossy, dem don eva giv u slap wey u vomit, con swallow d vomit back? Posted: at 6-11-2014 05:58 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Holyboss at 6-11-2014 06:38 PM (10 years ago) (m) eeww vomit kon swallow am back  No b me go witness dat one >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> Posted: at 6-11-2014 06:38 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
me I no go follow witness am >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-11-2014 12:51 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 7-11-2014 04:01 PM (10 years ago) (f) y una dey run alabi just dey ply she no mean am Posted: at 7-11-2014 04:01 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
blozzom at 7-11-2014 04:56 PM (10 years ago) (f) Reply |
dey there dey shine teeth
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-11-2014 08:25 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 8-11-2014 12:17 PM (10 years ago) (m) im dey work for closeup
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 8-11-2014 12:17 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
who send ram for dia?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-11-2014 10:38 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 9-11-2014 05:00 AM (10 years ago) (f) @omomarty - na bless pastor pikin sopos do (no b curse).
so because i b pastor pikin na i nor go fit cause who cause me na wa ooooooooooooooo Posted: at 9-11-2014 05:00 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 9-11-2014 07:42 AM (10 years ago) (m) u re a yeye
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 9-11-2014 07:42 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 9-11-2014 03:44 PM (10 years ago) (m) @ossy, dem don eva giv u slap wey u vomit, con swallow d vomit back?
alabi i dey target u but u no knw Posted: at 9-11-2014 03:44 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
for wia?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-11-2014 07:15 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 10-11-2014 03:03 PM (10 years ago) (m) huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 10-11-2014 03:03 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 11-11-2014 08:40 AM (10 years ago) (m) huher Posted: at 11-11-2014 08:40 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 11-11-2014 08:47 AM (10 years ago) (m) huher Posted: at 11-11-2014 08:47 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huhest
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-11-2014 12:15 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 11-11-2014 02:44 PM (10 years ago) (m) Thunder Posted: at 11-11-2014 02:44 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |