Yoruba people are dirty! (Page 4)

Date: 08-10-2009 4:03 pm (15 years ago) | Author: Victor Onyii Blings
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 77
- blings_is_back at 12-10-2009 08:56 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: pancho on 10-10-2009 10:34 PM
Quote from: blings_is_back on  8-10-2009 04:03 PM
MY PEOPLE, I DONT MEAN ANY INSULT, BUT I HAVE SEEN AND HEARD THIS SO MANY TIMES AND IN SO MANY PLACES... SOME SAY YORUBA PEOPLE LIVE INSIDE DIRTINESS WHILE OTHERS SAY DIRTINESS LIVES INSIDE THEM.... I HAVENT BEEN TO A COMMUNITY WHERE YORUBA PEOPLE LIVES AND THATS WHY I HAVENT CERTIFIED IF ITS TRUE, BUT I THINK I CAN STILL FIND OUT FROM HERE IF ITS TRUE.... ABEG MAKE UNA TELL ME NA TRUE?
o boy u need 2 go 2 ajegule Angry Angry Angry

pancho wetin dey happen for AJ..... na there the dirty pass?..... i go try go there by weekend make i see for myself
Posted: at 12-10-2009 08:56 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 12-10-2009 09:00 AM (15 years ago)
(m)
yes

Posted: at 12-10-2009 09:00 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 09:04 AM (15 years ago)
(m)
TEECO .... I GO TRY REACH THERE MAKE I SEE FOR MYSELF
Posted: at 12-10-2009 09:04 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 09:53 AM (15 years ago)
(m)
MY BOY..... U DON COME 2DAY?...... SHINE UR EYEZ OH
Posted: at 12-10-2009 09:53 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- pancho at 12-10-2009 09:55 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 12-10-2009 09:04 AM
TEECO .... I GO TRY REACH THERE MAKE I SEE FOR MYSELF
U dey vex? ok!!!! u ar 4rm ajegunle sorry Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-10-2009 09:55 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 10:12 AM (15 years ago)
(m)
HOW I GO BE FROM AJEGUNLE NA?..... NA WA 4 U OH!... SO U LOOK HANDSOME GUY LIKE ME FINISH U COME USE AJ QUALIFY ME.... BOI NA WA 4 U OH..... U DON SEE PERSON WEY FYNE LIKE ME WEY COME FROM AJ?
Posted: at 12-10-2009 10:12 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 10:13 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: cyril4christ on 12-10-2009 10:09 AM
NA...AJ THE SMALL BOY DEY STAY.........

i NO GET UR TIME DIS MORNING....
Posted: at 12-10-2009 10:13 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 11:01 AM (15 years ago)
(m)
RAPUM BIKO
Posted: at 12-10-2009 11:01 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 01:00 PM (15 years ago)
(m)
ewu jee wuo aru gi..... isi mma
Posted: at 12-10-2009 01:00 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- pancho at 12-10-2009 02:25 PM (15 years ago)
(m)
shame on you all.

Posted: at 12-10-2009 02:25 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- divineproject at 12-10-2009 02:49 PM (15 years ago)
(f)
Fighters, they have started again today

Posted: at 12-10-2009 02:49 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 02:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: pancho on 12-10-2009 02:25 PM
shame on you all.

Onye ugwu I hope sey u follow for the all..... mallam..
Posted: at 12-10-2009 02:51 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 12-10-2009 03:16 PM (15 years ago)
(f)
hmmm, so una two don team up dey abuse somebody now abi?

Posted: at 12-10-2009 03:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 03:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: cyril4christ on 12-10-2009 03:10 PM
Quote from: pancho on 12-10-2009 02:25 PM
shame on you all.


THIS ONE WETIN BE UR OWN SEF...U BE LIKE PERSON WERE CARRY AIDS...ONYE UGWU...ABOKI...

Cy see onye ugwu oh! shey na u carry him come here make him come come tryase igbo bois if i get him eh..... aboki zo ka nama... come polish my shoe fast fast
Posted: at 12-10-2009 03:18 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 12-10-2009 03:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 12-10-2009 03:16 PM
hmmm, so una two don team up dey abuse somebody now abi?

Dis one no be team up matter, DP u know sey me i no dey like rubbish, how onye ugwu, a mallam for that matter, go all the way from north come here dey insult person?.... e no gel na....
Posted: at 12-10-2009 03:21 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 13-10-2009 04:15 PM (15 years ago)
(m)
where dem dey
Posted: at 13-10-2009 04:15 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- sunmeico at 13-10-2009 04:22 PM (15 years ago)
(m)
na wa for u  bling u like wahala. take am easy
Posted: at 13-10-2009 04:22 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- divineproject at 13-10-2009 04:32 PM (15 years ago)
(f)
blings wat do you mean all the way from the north??..how are you better than him???........pride goes b4 a fall, shey you hear??......you are proud of where u come from, so is he..take your time oo

and you CY, blings don spoil you abi??.......dont worry when trouble come blings go leave you run!!!

Posted: at 13-10-2009 04:32 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- cyril4christ at 13-10-2009 04:49 PM (15 years ago)
(m)
LOL...LOL...LOL...MY BABY DP NO BE FIGHT NA TRUE I DEY TELL U...UR BOY FRIEND CALL ME SAY MAKE I TELL U MAKE U COME BACK LAST NIGHT THAT HE IS FEELING U TOOMUCH...THAT IS WHY I TELL U NAAAAAAA........THEN 4 THE TROUBLE OWN, AS U SAID IF TROUBLE COME I WILL SEND IT TO U SO THAT U  CAN HANDLE IT NORMAL....TRY GO THIS NIGHT MAKE THE GUY NO GO OUTSIDE GO DEY LOOK 4 ALL THIS ASHY WERE FULL EVEY WERE THEN TOMORROW U WILL TELL US WHO WIN 4 THE GAME......................
Posted: at 13-10-2009 04:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-10-2009 05:01 PM (15 years ago)
(m)
DP if i no dey proud of where i come from? where else will i be proud of?.... u never tell me why u dey attack me oh!... anything wen i talk u must find fault for that thing... na waoooo

U don dey talk now sey i dey corrupt this small boi, boi wey don corrupt since de day wen dem born, u no know sey this boi corrupt pass me.... u never tell me wetin i do u oh!.... anywayz i no send shaaaa
Posted: at 13-10-2009 05:01 PM (15 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 77

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  5. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions