I don talk am b4 day jossy b tossy twin broda (but jossy dey always deny)
alabi u carry block for head?...dat thing sorry,, dat boy name no be tossy,,he just dey confuse u as he dey confuse him self
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-11-2014 08:12 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 13-11-2014 08:18 PM (10 years ago) (m) na lie
c as ur hand dey shake Posted: at 13-11-2014 08:18 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
that guy na imbe, he no fit b my twin abeg
thank God my own never grow finish...no be like ur own wey don complete to imbecile
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-11-2014 08:18 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
justmak at 13-11-2014 09:06 PM (10 years ago) (m) c as ur hand dey shake
If I hear,
general overseer Posted: at 13-11-2014 09:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 13-11-2014 09:08 PM (10 years ago) (m) c as ur hand dey shake
If I hear,
general overseer Posted: at 13-11-2014 09:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 13-11-2014 09:08 PM (10 years ago) (m) c as ur hand dey shake
If I hear,
general overseer Posted: at 13-11-2014 09:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 13-11-2014 10:07 PM (10 years ago) (m) ur kolo don enter 3 times Posted: at 13-11-2014 10:07 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
and he never kolo finish
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-11-2014 05:57 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 14-11-2014 10:49 AM (10 years ago) (m) zeigbo say na 7 times he go kolo. Posted: at 14-11-2014 10:49 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 14-11-2014 01:00 PM (10 years ago) (f) chai u need am Posted: at 14-11-2014 01:00 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
justmak at 14-11-2014 02:09 PM (10 years ago) (m) rakelly bring the truck and the corn zeigbo where the chain and the medicine,you most enter yaba left today by fire by force
general overseer Posted: at 14-11-2014 02:09 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 14-11-2014 02:13 PM (10 years ago) (m) na here u run come hide,we most catch you and take you back yaba left,da same way we take catch your friend go back to koto karfi prison where him escape from
general overseer Posted: at 14-11-2014 02:13 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 14-11-2014 03:14 PM (10 years ago) (f) yeye people every where Posted: at 14-11-2014 03:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 14-11-2014 03:42 PM (10 years ago) (m) u folo Posted: at 14-11-2014 03:42 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
God abeg come take dis pple go heaven go cure dem....we no fit find dia cure for earth hia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-11-2014 07:38 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
justmak at 14-11-2014 09:06 PM (10 years ago) (m) yeye people every where
u join...because if say all men are goats I go ask you weda u don give your pale grass shau dz morning
general overseer Posted: at 14-11-2014 09:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 14-11-2014 09:17 PM (10 years ago) (f) who miss me? Posted: at 14-11-2014 09:17 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no body miss u.....but I believe every body miss ur yeye....so wetin happen?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-11-2014 04:36 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 15-11-2014 11:15 AM (10 years ago) (f) jossy, u no say u dey find my trouble Posted: at 15-11-2014 11:15 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 15-11-2014 11:38 AM (10 years ago) (m) I miss u tikini
general overseer Posted: at 15-11-2014 11:38 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |