I don't need anybody to convince me that MTN is monitoring my life, whenever am broke or I need to recharge my phone, the message they will send at that very tym is extra credit telling me am qualified to borrow money. Whenever am on date with a new babe, the message I go receive na from love calculator asking me to subscribe and confirm if me and my partner are compatible, there was this day am thinking about changing my present job and within 5min the message I got is.... Are you tried of your present job or planning of changing job, if yes send yes to 33211. As if all that one no reach, me and my babe won do that thing and within 5min Wey e reach make e begin proper thing na him dem send message to my babe's line saying..... Are you pregnant or preparing to get pregnant if so subscribe to daily tips. Na so dey take cancel that special moment for us. As I don think say dem don commot for my back, I dey go for one interview for early morning na him I hear msg notification for my phone, upon checking it, it was dem again asking me.....Did you want to perform well in your interview? If yes send yes to bla bla bla....... Just to mention but few......
DEAR gistmania's please help me beg MTN to please allow me to enjoy my life without their interference. Biko
Posted: at 29-11-2014 10:11 AM (10 years ago) | Upcoming
ExpertTbright at 2-12-2014 12:08 AM (10 years ago) (m)
Holymadness Na so MTN dey do nowadays o no just think say they no want make u enjoy ur yeye life Dey just dey monitor anybody wey get Ebola b4 they enter town that's y dem dey folo u up n down, so by the time dem free u for yaba left dey go just grap u one time
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-12-2014 12:08 AM (10 years ago) | Hero