who say dis days relationship no be 4 money, na lia d person dey lia. ladys of dis day all their relationship dis day na money of cos u need 2 blow dem with gifts, take dem out either on shoping, or chupin level, so if a guy get a lady he must redy to spend if no be always atleast once in a while but any guy wey no fit, forget lasting relationship.
vincenice,i disagree wit u.see,girls dey work for themselves .most girls are independent.i kn say sum dey chop money,but plenty dey waa no dey go for the money. Onyin, u dey among the plenty abi...  , no girl wey go date poor guy jo.. even you as an independent lady,u still xpect your man to spend for you. woman dey stingy now the only thing waa me don collect from my ex na gift waa him choice to buy.i no dey collect money from am or ask am for gift.and i hate to ask or tk money from guys.am allys satisfied wit want i hv,am not greedy.and i can marry or dat poor a guy,no big deal.all tht matters is tht we are happy and love each. honestly my mind wan believe you ooo, BUT Posted: at 26-07-2008 03:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 26-07-2008 03:25 AM (16 years ago) (f) lol.but wat?. Posted: at 26-07-2008 03:25 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lol.but wat?.
but e hard for me to accept what you said. since wey i don start to dey date woman, i don know say no money, no woman Posted: at 26-07-2008 03:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 26-07-2008 03:55 AM (16 years ago) (m) very clear ,, small efizi dey will fall, no cash nuttin at all,,, babes like to flex. Posted: at 26-07-2008 03:55 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-07-2008 03:55 AM (16 years ago) (f) @Darkocean. yea, i feel u.there are different types of women.sum are golddiggas and sum are not.and i don't think the lifestyle of dryin a man's pocket is nice, cos the man wil neva respect the woman. Posted: at 26-07-2008 03:55 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-07-2008 03:56 AM (16 years ago) (f) very clear ,, small efizi dey will fall, no cash nuttin at all,,, babes like to flex.
"sum babes " Posted: at 26-07-2008 03:56 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 26-07-2008 03:59 AM (16 years ago) (m) most Posted: at 26-07-2008 03:59 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-07-2008 04:02 AM (16 years ago) (f) no,it's sum. Posted: at 26-07-2008 04:02 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 28-07-2008 06:29 AM (16 years ago) (f) lol...whats the motive of that ur pic.....
Posted: at 28-07-2008 06:29 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 28-07-2008 06:39 AM (16 years ago) (f) who's pic?.lol Posted: at 28-07-2008 06:39 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 28-07-2008 09:01 AM (16 years ago) (f) who's pic?.lol
the poster of this topic.....look at the first page...lol
Posted: at 28-07-2008 09:01 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
who's pic?.lol
the poster of this topic.....look at the first page...lol Dat just me and i never send it online to show up but dat just d picture i like most for now... Do u have any problem with dat @ Myragonza and is not even ur first time seeing it why talking on it now .. If u dont like it tell me i can change it right away ... Thx Posted: at 29-07-2008 11:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 30-07-2008 10:41 AM (16 years ago) (f) who's pic?.lol
the poster of this topic.....look at the first page...lol Dat just me and i never send it online to show up but dat just d picture i like most for now... Do u have any problem with dat @ Myragonza and is not even ur first time seeing it why talking on it now .. If u dont like it tell me i can change it right away ... Thx no reasons to get work up man......just curious....coz u remind me of Zule Zoo....but the material and colour of the clothing is more to Ghananian...thats my point of asking....
Posted: at 30-07-2008 10:41 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
who's pic?.lol
the poster of this topic.....look at the first page...lol Dat just me and i never send it online to show up but dat just d picture i like most for now... Do u have any problem with dat @ Myragonza and is not even ur first time seeing it why talking on it now .. If u dont like it tell me i can change it right away ... Thx no reasons to get work up man......just curious....coz u remind me of Zule Zoo....but the material and colour of the clothing is more to Ghananian...thats my point of asking.... Just African style Posted: at 30-07-2008 01:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
passin Posted: at 30-07-2008 02:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I stop by and i read right now am going ... Posted: at 4-11-2010 04:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 4-11-2010 07:48 PM (14 years ago) (f) Ok
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 4-11-2010 07:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 5-11-2010 02:58 PM (14 years ago) (m) u are right onyin cos money and love are 2 different thing.
Hmmmmmmm
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 5-11-2010 02:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 5-11-2010 03:06 PM (14 years ago) (f) look poster...u cant categorizd all gurls to b same....as 4 me..i go 4 lov not money....i workd hard to hav ma own money so dat if i askd for 2naira for groundnut while i want to eat 5naira own..i can buy it so i hav mine...besides money canot buy u real lov...pls ezinwanyi di uko (good wife is scarece) look / search properly & pray towards dat...then u will get yours... Posted: at 5-11-2010 03:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 5-11-2010 03:19 PM (14 years ago) (f) any1
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 5-11-2010 03:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |