Boy drops his girl at their home,he puts his hand on the wall'by the gatefor support"leans towards her, boy : can i kiss you? No.not now i'm at home. Boy : please, girl No. Boy Boy : you were too sweet in bed today, girl, waoh. You too full of energy.i could not believe we had 4 rounds, Boy : let me kiss you good night. Girl : some body may be watching, they still think i am virgin at home This goes on for few more minutes, then girl's brother a itsppears at gate and says -Dady says whether you kiss him or not,its your decission,but tell that bastard to remove his hand from the intercom button every one at home is listening to your conversation "
Posted: at 17-12-2014 10:08 PM (10 years ago) | Grande Master
ExpertTbright at 17-12-2014 10:21 PM (10 years ago) (m)
See as old thuggery (ajanni) dey post pb4 for naijapals dey blow gworo teeth for him yeye mouth hun Wetin u wan make dem young young boyz like justmak wey just dey grow teeth wetin u want make dem dey post? Ur yeye wife no dey advice u and I am highly disappointed disaster in u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 17-12-2014 10:21 PM (10 years ago) | Hero
See as old thuggery (ajanni) dey post pb4 for naijapals dey blow gworo teeth for him yeye mouth hun Wetin u wan make dem young young boyz like justmak wey just dey grow teeth wetin u want make dem dey post? Ur yeye wife no dey advice u and I am highly disappointed disaster in u
if u try me I go loose Ur feather,scatter your tire,God punish u who da grow teeth eeh
general overseer
Posted: at 17-12-2014 11:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac
ExpertTbright at 18-12-2014 07:55 AM (10 years ago) (m)
Quote from: ajanni on 17-12-2014 11:08 PM
Na who let out this chimpanzie out from the zoo the zoo
na me cos it noise too much e no allow me n my wife enjoy our night for a single day, it just dey shout say why I go comot u from the same cage wey you n it dey go put u for another cage
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 18-12-2014 07:55 AM (10 years ago) | Hero
weda u call it pb4 or copy and paste is ur decision....but don, u sopos no say ds joke don die, reincarnate & expire naaa. no try ds kain tn again oooo
Posted: at 18-12-2014 01:19 PM (10 years ago) | Gistmaniac