CAN i KISS You-----? (Page 3)

Date: 17-12-2014 10:08 pm (9 years ago) | Author: abdul mumin said adana
1 2 [3] 4 5 6
- alabi22 at 26-12-2014 01:37 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 24-12-2014 09:11 PM
agbero women leader
Iya ita
If u dare talk nonsense concerning my baby mama here I go born Quran for u instantly 
i see u r improving....but i no go join words wt u cuz u neva collect ur treatment finish
Posted: at 26-12-2014 01:37 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 26-12-2014 02:07 PM (9 years ago)
(m)
Congratulations!! I will be right back

Posted: at 26-12-2014 02:07 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 26-12-2014 07:54 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 24-12-2014 05:54 PM
ds omomarty na proper market woman....if i catch u ehn

wetin u go fit do? u never kill all the fly wey de your village finish na me you wan come beat
Posted: at 26-12-2014 07:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 07:55 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 24-12-2014 09:07 PM
na ajanni their pikin go resemble  Cheesy

 Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 26-12-2014 07:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 07:56 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 24-12-2014 05:57 PM
na today u know?

know wetin? big head u better go wash all those plates wey de kitchen or else i go tell rakelly wey b my housegirl make she nor give you food.
Posted: at 26-12-2014 07:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 07:57 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 24-12-2014 09:11 PM
agbero women leader
Iya ita
If u dare talk nonsense concerning my baby mama here I go born Quran for u instantly 

your baby mama? Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 26-12-2014 07:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justmak at 28-12-2014 02:34 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 24-12-2014 02:28 PM
very very ygly couples i wonder how una pikin go b like
ur t**o dere,mtcheeeeeeeew

Posted: at 28-12-2014 02:34 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 28-12-2014 04:59 PM (9 years ago)
(m)
justmad wetin learn for church?
Posted: at 28-12-2014 04:59 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 28-12-2014 05:00 PM (9 years ago)
(m)
justmad wetin learn for church?
Posted: at 28-12-2014 05:00 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 28-12-2014 09:02 PM (9 years ago)
(m)
Devil d go church ?

Posted: at 28-12-2014 09:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 29-12-2014 08:19 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 07:57 PM
your baby mama? Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
see dem...confused lovers. expert say u b in baby mama, u open mouth dey shock. who no well inside both of una sef? talk quick cuz brightossy dey wait
Posted: at 29-12-2014 08:19 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 29-12-2014 08:20 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 07:57 PM
your baby mama? Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
see dem...confused lovers. expert say u b in baby mama, u open mouth dey shock. who no well inside both of una sef? talk quick cuz brightossy dey wait
Posted: at 29-12-2014 08:20 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 29-12-2014 10:51 AM (9 years ago)
(m)
wetin i go wait to do? i no get time to heal them
Posted: at 29-12-2014 10:51 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 29-12-2014 11:41 AM (9 years ago)
(m)
No be wen u heal ur self, u go fit heal others?

Posted: at 29-12-2014 11:41 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 30-12-2014 01:00 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 28-12-2014 05:00 PM
justmad wetin learn for church?
DM say Ur problem na spiritual matter

Posted: at 30-12-2014 01:00 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 30-12-2014 10:25 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 29-12-2014 08:20 AM
see dem...confused lovers. expert say u b in baby mama, u open mouth dey shock. who no well inside both of una sef? talk quick cuz brightossy dey wait
NA ur Yeye u take confuse her and if I catch u nA that day u go know Say I be complete man with balls

Posted: at 30-12-2014 10:25 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-12-2014 10:28 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 07:57 PM
your baby mama? Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
my baby mother na
No mind alabi Thunder go soon Fire ram

Posted: at 30-12-2014 10:28 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 31-12-2014 04:13 PM (9 years ago)
(f)
when thunder don fire u finish
Posted: at 31-12-2014 04:13 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 31-12-2014 04:14 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 30-12-2014 10:25 PM
NA ur Yeye u take confuse her and if I catch u nA that day u go know Say I be complete man with balls
u sure say u complete?
Posted: at 31-12-2014 04:14 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-01-2015 09:44 AM (9 years ago)
(m)
Come make i show u something alabi

Posted: at 3-01-2015 09:44 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6