@expert - d thunder wey go fire u dey warm up inside oven....infact ur own don finish (aku ma mo oju di)
Posted: at | |
@expert - d thunder wey go fire u dey warm up inside oven....infact ur own don finish (aku ma mo oju di)
| |||||
Quote from: justmak on 22-12-2014 10:28 PM lmao Chai! this guy dey happy sey dem draw him mumu for picture ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 22-12-2014 09:59 PM Alabi and Justmak justmak, now I call that abomination ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: giftmurphy on 21-12-2014 01:45 AM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 23-12-2014 07:53 AM yeye...na d kain tn wey dey sweet u b dat... naim make u dey open ur 32 dey lmao....u smoke? haahhaahha@expert - d thunder wey go fire u dey warm up inside oven....infact ur own don finish (aku ma mo oju di) double wahala for him dead bodi
| |||||
more Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
another Reply![]()
| |||||
na alabi face da make me laugh,her face da like salad wa no done Replygeneral overseer
| |||||
Make I hola my boo Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-12-2014 06:40 PM if i blow u eeeeeeeeeeeeee u go die yeye woman
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 22-12-2014 09:59 PM Alabi and Justmak very very ygly couples i wonder how una pikin go b like
| |||||
Quote from: alabi22 on 23-12-2014 07:53 AM yeye...na d kain tn wey dey sweet u b dat... naim make u dey open ur 32 dey lmao....u smoke? @expert - d thunder wey go fire u dey warm up inside oven....infact ur own don finish (aku ma mo oju di) while d thunder wey go fire you don done finish................ if u try anything you go knw say i sabi vex
| |||||
Quote from: ajanni on 23-12-2014 10:20 PM haahhaahha double wahala for him dead bodi see this hausa rabbit ooooooooooooooo na who call u put for d matter.
| |||||
ds omomarty na proper market woman....if i catch u ehn Reply
| |||||
na today u know? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: omomarty on 24-12-2014 02:28 PM very very ygly couples i wonder how una pikin go b like na ajanni their pikin go resemble ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 24-12-2014 05:54 PM ds omomarty na proper market woman....if i catch u ehn agbero women leader Iya ita If u dare talk nonsense concerning my baby mama here I go born Quran for u instantly EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Ajani ... Ajani. Chai.. No carry this condition enter 2015. Cos i fit chase u go back ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
HEAR B4 Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)