
Posted: at | |
Quote from: rakelly on 9-01-2015 07:10 PM Na Ajanni be that no Na atinni![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ajanni on 7-01-2015 05:07 PM see her OBOagbero Na rakelly be agbero EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ajanni on 7-01-2015 05:06 PM their own beta sef mumu all the pikin wey dey follow omomarty for back like hen dey jump come from heaven?you wey no fit born nko? Ode Adanni EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
kai, stop dat brake dance Reply
| |||||
Warn that big head Reply
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 14-01-2015 10:49 PM mumu all the pikin wey dey follow omomarty for back like hen dey jump come from heaven? monkeyOde Adanni wedboi
| |||||
Quote from: justmak on 28-12-2014 02:34 PM ur t**o dere,mtcheeeeeeeew ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 29-12-2014 08:19 AM see dem...confused lovers. expert say u b in baby mama, u open mouth dey shock. who no well inside both of una sef? talk quick cuz brightossy dey wait na you nor well ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 30-12-2014 10:28 PM my baby mother na No mind alabi Thunder go soon Fire ram so what is d difference between baby mama and baby mother?
| |||||
Quote from: justmak on 5-01-2015 11:11 AM where is dat mad woman called omomarty?make she come carry dz her mutula husband go house b4 I break st Remy bottle for him head, na you be mad man................. yeye man
| |||||
Quote from: ajanni on 7-01-2015 05:03 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin u de shine ur dirty teeth for? ajanni d goat seller
| |||||
Quote from: ajanni on 7-01-2015 05:06 PM their own beta sef you wey no fit born nko? see dis monkey ooooooooooooooooooooooo how u take know. tombo fly ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 7-01-2015 05:07 PM see her agbero u must be a foolish man..............
| |||||
Quote from: alabi22 on 15-01-2015 04:00 PM kai, stop dat brake dance you too stop d brake dance
| |||||
Omomarty don commot for chain Reply
| |||||
yes na she first u comot Replygeneral overseer
| |||||
Quote from: omomarty on 22-01-2015 10:13 PM so what is d difference between baby mama and baby mother? u see ur life? I talk say d 2 of una dey drunk ...u say no....chai, diaris God oooo
| |||||
Yyyyyyyyy Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 23-01-2015 08:04 PM Omomarty don commot for chain na u help me commot abi u forget
| |||||
No vex Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)