Noted, femjay don travel go their village(or camp) wey network no dey and electricity that's why we no dey hear from him again. If he come back to lag now he go come here dey talk like say he be obasanjo pikin.
Abeg : I still dey lekki nw : who tell U̶̲̥̅̊ don't compare owerri with ♍γ̲̣̣̥ town : the differences is clear : Come shagamu come see small London: No be ontop of one building U̶̲̥̅̊ dey climb before U̶̲̥̅̊ dey browse for una village : U̶̲̥̅̊ don't forget the time Wey we go do Iya Ngozi burial :
Posted: at 26-12-2014 03:19 PM (10 years ago) | Gistmaniac |
|