aha!somebody is with me on this one!  hugs* Don't listen to that kogi girl wey dem dey call alabi o
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 6-01-2015 12:08 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 6-01-2015 05:24 PM (10 years ago) (f) who b kogi? u beta open ur eyes wella Posted: at 6-01-2015 05:24 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 8-01-2015 03:02 PM (10 years ago) (f) better don't b on d same train with expert...take my advice
do u have any experience u wanna share abt him?ooh!!! omomarty right? Posted: at 8-01-2015 03:02 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 8-01-2015 03:03 PM (10 years ago) (f) hugs* Don't listen to that kogi girl wey dem dey call alabi o
oh m sure there is a point she is tryna make Posted: at 8-01-2015 03:03 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
who b kogi? u beta open ur eyes wella
u ofcourse u smoke?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 9-01-2015 08:27 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
oh m sure there is a point she is tryna make  don't mind her she gat nothing she just yeye
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 9-01-2015 08:28 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 9-01-2015 05:42 PM (10 years ago) (f) Ok noticed Posted: at 9-01-2015 05:42 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 9-01-2015 06:03 PM (10 years ago) (f) wetin u notice? u smoke? beta don't notice any yeye wey expert dey talk Posted: at 9-01-2015 06:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 9-01-2015 06:04 PM (10 years ago) (f) don't mind her she gat nothing she just yeye
u sure? OK don't worry, breeze go soon blow, we go see fowl nyash Posted: at 9-01-2015 06:04 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 9-01-2015 06:06 PM (10 years ago) (f) sorry dear, I dnt cum in time, he has secretly begged me...so I have to keep my lip sealed Posted: at 9-01-2015 06:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 9-01-2015 06:07 PM (10 years ago) (f) d above @gift *winks* Posted: at 9-01-2015 06:07 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 9-01-2015 06:41 PM (10 years ago) (f) I don see some thing Posted: at 9-01-2015 06:41 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 9-01-2015 11:32 PM (10 years ago) (f) don't mind her she gat nothing she just yeye
lol Posted: at 9-01-2015 11:32 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 9-01-2015 11:34 PM (10 years ago) (f) d above @gift *winks*
Posted: at 9-01-2015 11:34 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 9-01-2015 11:35 PM (10 years ago) (f) sorry dear, I dnt cum in time, he has secretly begged me...so I have to keep my lip sealed
after all he has done to u,u need to expose the secrets!! Posted: at 9-01-2015 11:35 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 10-01-2015 07:11 PM (10 years ago) (f) kai, babe, u like gist ooo. lols. let me save it for d future... Posted: at 10-01-2015 07:11 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 12-01-2015 01:10 AM (10 years ago) (f) Reply |
rakelly at 12-01-2015 02:47 PM (10 years ago) (f) When I go talk wetin happen una eyes go clear Posted: at 12-01-2015 02:47 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-01-2015 05:33 PM (10 years ago) (f) wetin u won talk wey I neva no b4? Posted: at 12-01-2015 05:33 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 12-01-2015 11:45 PM (10 years ago) (m) rakelly
general overseer Posted: at 12-01-2015 11:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |