Marriage has gotten to a stage whereby we see a couple blaming themselves for married each other after their wedding that is why we are trying to let everyone know the right person to date.
If you are eating corn like brightossy You con dey friend a woman wey dey sell maize UNA no match.
If you are so gentle and you dey date a gentle lady wey no sabi cause trouble like rakelly wey dey fight go prison like person wey dey go market UNA no match una house go boring.
If your tennis small like Zeigbo own you con dey date person wey get big yansh like alabi UNA no match.
If you are a yeye you con dey date a man like Jossy UNA no match.
If you no get job you con dey date a man like Ajanni am sorry for u UNA no match.
If you always go to yabaleft for medical check up and you are on date with Justmad my sister UNA no match.
I beg you all please n please don't go into a wrong relationship with anyone Abeg. Thanks for your cooperation Campaign management: PDIWRA Signed: وقع
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 3-01-2015 01:50 PM (10 years ago) | Hero
expert, I hear say d person wey do u ds tn don die...how we go handle or case now? if I con vex curse u join for d nonsense wey u write, dem no go talk say I wicked? I dey wait for ur apology
Posted: at 4-01-2015 01:49 PM (10 years ago) | Gistmaniac
ExpertTbright at 4-01-2015 11:28 PM (10 years ago) (m)
Quote from: alabi22 on 4-01-2015 01:49 PM
expert, I hear say d person wey do u ds tn don die...how we go handle or case now? if I con vex curse u join for d nonsense wey u write, dem no go talk say I wicked? I dey wait for ur apology
i no go tell una #fact for this forum again
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 4-01-2015 11:28 PM (10 years ago) | Hero