princemech at 8-02-2009 06:11 PM (16 years ago) (m) im fine o prince and i hope say u dey enjoy ur sunday?i no suppose ask sef,i don know already
i thank God 4 that but its not complete becuz i cant see u on my side am kind of missing u Posted: at 8-02-2009 06:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bilol at 8-02-2009 06:17 PM (16 years ago) (f) prince haaaaaaaaaa dis kind msg i dey fear oooo Posted: at 8-02-2009 06:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 06:18 PM (16 years ago) (f) prince u fit handle me and bilol the same time ? dis 1 wey u dey miss us at the same time, u go wound ooooo. Posted: at 8-02-2009 06:18 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
bilol at 8-02-2009 06:20 PM (16 years ago) (f) prince abeg no wound urself oooooooo Posted: at 8-02-2009 06:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 8-02-2009 06:20 PM (16 years ago) (m) thats what makes me to b prince na....i can marry 2 or more wifes,u forgot? Posted: at 8-02-2009 06:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 06:48 PM (16 years ago) (f) thats what makes me to b prince na....i can marry 2 or more wifes,u forgot?
who marry me , marry another wife, how he wan survive ? Posted: at 8-02-2009 06:48 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
passing.
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 06:53 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
passing.
cool guy...
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 8-02-2009 07:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:15 PM (16 years ago) (f) passing.
sofre ooooo. people dey turn goat for front ooooo. make u no go turn tortoise. Posted: at 8-02-2009 07:15 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
passing.
sofre ooooo. people dey turn goat for front ooooo. make u no go turn tortoise. wetin be ur own na? na bad tin him talk?
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:16 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 07:16 PM (16 years ago) (m) thats what makes me to b prince na....i can marry 2 or more wifes,u forgot?
who marry me , marry another wife, how he wan survive ? Funny Question... Anyway, l'm Unique tho, so l guess l don't need to say mo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:16 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:21 PM (16 years ago) (f) passing.
sofre ooooo. people dey turn goat for front ooooo. make u no go turn tortoise. wetin be ur own na? na bad tin him talk? who be" him" ? i dey talk to person wey dey pass oooooo, abi na u ? Posted: at 8-02-2009 07:21 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lol.. ok.. i thought it was abt d turnin in2 goats..hw far?
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:23 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:28 PM (16 years ago) (f) lol.. ok.. i thought it was abt d turnin in2 goats..hw far?
no dey pass like that, cos u fit go turn goat for front. i dey fine sha.how is ur day ? Posted: at 8-02-2009 07:28 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ha.. i no wan steal car na... hw i go turn 2 goat? my day was ok... u?
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:30 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:33 PM (16 years ago) (f) ha.. i no wan steal car na... hw i go turn 2 goat? my day was ok... u?
today was ok, never a dull moment in this forum. Posted: at 8-02-2009 07:33 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 07:34 PM (16 years ago) (m)  So na Only Goat dey steal Car now?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:34 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ha.. i no wan steal car na... hw i go turn 2 goat? my day was ok... u?
today was ok, never a dull moment in this forum. u spent ur whole day in d forum?
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:36 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
na so we see am o.
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:40 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:43 PM (16 years ago) (f) ha.. i no wan steal car na... hw i go turn 2 goat? my day was ok... u?
today was ok, never a dull moment in this forum. u spent ur whole day in d forum? i spent half of my day in church, and the rest i spent it on the forum. Posted: at 8-02-2009 07:43 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |