yess Posted: at 8-12-2009 04:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 8-12-2009 04:14 PM (15 years ago) (m) lol o boy c sumtin
see wetin?... imagine, una dey wish make this sweet world come to an end so soon... we won't get to watch 2014 world cup; no 2012 summer olympic game... make una just stop this una yarn o..  see as this guy body dey shake
Posted: at 8-12-2009 04:14 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
am surprise even girl no fear na 2 in 1 Adult like you dey fear e be like say craze don craze you before abi?... Posted: at 8-12-2009 05:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
2 in 1 i thought is half in 1
 which kin butterfly clothe you go wear so?... abi you dey fairlyland ni.... Posted: at 8-12-2009 05:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
2 in 1 i thought is half in 1
 which kin butterfly clothe you go wear so?... abi you dey fairlyland ni.... dont u like it? Posted: at 8-12-2009 05:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 8-12-2009 05:27 PM (15 years ago) (m) No
Posted: at 8-12-2009 05:27 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i think its too short on you.... though i like it... Posted: at 8-12-2009 05:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco who ask u busy body chmewww (soft tune) but kris its beautiful Posted: at 8-12-2009 05:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaha Posted: at 8-12-2009 05:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 8-12-2009 05:34 PM (15 years ago) (m) teeco who ask u busy body chmewww
(soft tune) but kris its beautiful
Posted: at 8-12-2009 05:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco who ask u busy body chmewww
(soft tune) but kris its beautiful
sure it is.... Posted: at 8-12-2009 05:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 8-12-2009 05:36 PM (15 years ago) (m) ok
Posted: at 8-12-2009 05:36 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
am surprise even girl no fear na 2 in 1 Adult like you dey fear teeco...na my bros you dey yab so Posted: at 8-12-2009 05:38 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
am surprise even girl no fear na 2 in 1 Adult like you dey fear teeco...na my bros you dey yab so  its part of the fun man...  @moneyinbrakemi: men, why hide this when you look great... Posted: at 8-12-2009 05:39 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
neossha at 8-12-2009 05:42 PM (15 years ago) (f) hmmmmm Posted: at 8-12-2009 05:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok Posted: at 8-12-2009 05:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kris dont b scared just give ur life 2 God even if d world come 2 an end then u will know ure not goin 2 hell
Simple simple wetin?  you just dey put fear for people mind and you dey there dey shout simple... see teeco, if this world go end true true by 2012 ehn, na that time i go no wetin i go do you...  leave am na!!! na so teeco dey play at times...e dey like put fear for person body well well Posted: at 8-12-2009 05:45 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
am surprise even girl no fear na 2 in 1 Adult like you dey fear teeco...na my bros you dey yab so  its part of the fun man...  @moneyinbrakemi: men, why hide this when you look great... Bros!!! I don't know that I look great there na? I just like Cena...na my main man. Before this week runs out I might put another cena picture Posted: at 8-12-2009 05:47 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 8-12-2009 05:52 PM (15 years ago) (m) kris dont b scared just give ur life 2 God even if d world come 2 an end then u will know ure not goin 2 hell
Simple simple wetin?  you just dey put fear for people mind and you dey there dey shout simple... see teeco, if this world go end true true by 2012 ehn, na that time i go no wetin i go do you...  leave am na!!! na so teeco dey play at times...e dey like put fear for person body well well Na so bros keeping the spirit of laughter so high like fire thats why am called Teeco
Posted: at 8-12-2009 05:52 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hisssssssssssss Posted: at 8-12-2009 05:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |