CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO
Posted: at 19-11-2009 01:35 PM (15 years ago) | Hero
handsomeemmy1 at 19-11-2009 02:04 PM (15 years ago) (m)
Laughing!
Life can only get better can only get better for me, i don't know about you. But just be calm remain focus because you never can tell where God is taking you to. smile.
Posted: at 19-11-2009 02:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
diplomatik at 19-11-2009 03:49 PM (15 years ago) (f)
Quote from: blings_is_back on 19-11-2009 01:35 PM
CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO
mchewww.....if u guys learn to listen with ur ears and not ur d*ck....then u won't get yabbed..
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool
Posted: at 19-11-2009 03:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero
what are you trying to figure out do you mean the shape of the mouth or what? and if you be him for that thing way you talk dey get am well well ooooooooooooooo bad mouth and na b/cos thing way dey want chop
Posted: at 19-11-2009 03:56 PM (15 years ago) | Upcoming
myragonza at 19-11-2009 04:02 PM (15 years ago) (f)