RosemaryI at 19-11-2009 05:26 PM (15 years ago) (f) CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO
maybe she don warn your friend to stop but him no listen. Posted: at 19-11-2009 05:26 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NA DOS SMELL SMELL MOUTH Posted: at 19-11-2009 05:35 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
luvvy at 19-11-2009 05:47 PM (15 years ago) (m) Shit......there is no cutlass around when she dey yab am?
HEHEHE U DON COME?WELCOME  thANK u jaree...i juss dey come when i heard someone yabbing my friend, i juss make i branch come check. Posted: at 19-11-2009 05:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 19-11-2009 05:49 PM (15 years ago) (f) huhh??WHO?
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 19-11-2009 05:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO
maybe she don warn your friend to stop but him no listen.  AND SOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO Posted: at 19-11-2009 05:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
pepigambit at 19-11-2009 05:57 PM (15 years ago) (m) lol  Posted: at 19-11-2009 05:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huhh??WHO?
ANI BODI....... Posted: at 19-11-2009 06:01 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
pepigambit at 19-11-2009 06:03 PM (15 years ago) (m) .. Posted: at 19-11-2009 06:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
TO BI CONT...................................................................................... Posted: at 19-11-2009 06:06 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
kooldemsy at 19-11-2009 06:37 PM (15 years ago) (m) ur friend get shit 4 bodi..why d girl no allow am open mouth....?
which one u dey na..... person dey get shit 4 body?.... my guy na handsome guy wey be sey if u see him, u fit fall in rough sef.. , ok, nw i undstnd, ur guy wntd to fall in ROUGH Posted: at 19-11-2009 06:37 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fireman at 19-11-2009 07:01 PM (15 years ago) (m) I dey feel for the guy make im try harder hin go get am
aquila non decapit muscas Posted: at 19-11-2009 07:01 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 19-11-2009 07:03 PM (15 years ago) (f) baby what..
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 19-11-2009 07:03 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO
still dont why!! ma sef.......
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 19-11-2009 07:16 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
passing
anything worth doing is worth doing well Posted: at 19-11-2009 07:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 19-11-2009 07:31 PM (15 years ago) (f) come bck here
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 19-11-2009 07:31 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
am gone dear,i dont wanna get yabbed!!
anything worth doing is worth doing well Posted: at 19-11-2009 07:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 19-11-2009 07:34 PM (15 years ago) (f) lmao.....by who?..abeg u no fit get yabbed..not while i'm here...
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 19-11-2009 07:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 19-11-2009 08:48 PM (15 years ago) (m) Reply |
upon all dis things gurls still dey here dey yab bobos kwa... Posted: at 20-11-2009 10:24 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
anonymous2 at 20-11-2009 10:36 AM (15 years ago) (f) lol
Dnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k Posted: at 20-11-2009 10:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |