i wish boys could go on strike

Date: 22-11-2009 7:32 am (14 years ago) | Author: marcellinus itua
[1] 2 3
- at 22-11-2009 07:32 AM (14 years ago)
(m)
i wish boys could go on strike ..lets see who the ladies will form for

Posted: at 22-11-2009 07:32 AM (14 years ago) | Newbie
- kingmikefidel at 22-11-2009 11:07 AM (14 years ago)
(m)
NA TRUE TALK, GIRLS OF NAIJAPALS TOO DEY FORM, WELL NA TO SOME, I NO FIT STAND THEIR EFFIZY

Posted: at 22-11-2009 11:07 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lonelysnow at 22-11-2009 11:14 AM (14 years ago)
(m)
ASUU JUST FINISH THEIR OWN STRIKE........... ABEG MAKE WILL MERCY FOR THE GIRLS A LITTLE.
Posted: at 22-11-2009 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingmikefidel at 22-11-2009 11:25 AM (14 years ago)
(m)
NA WARNING STRIKE WEY WE WAN GIVE DEM

Posted: at 22-11-2009 11:25 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- temi07 at 22-11-2009 11:25 AM (14 years ago)
(f)
Please strike, am begging you don't av mercy. @ poster, no be you dey look 4 sugar mummy so becoz u no find, you wan cockblock ur fellow peers.
Posted: at 22-11-2009 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingmikefidel at 22-11-2009 12:03 PM (14 years ago)
(m)
dey dai dey talk, u wan confuse guys say u be young lady. na old school wey u be

Posted: at 22-11-2009 12:03 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- humblej at 22-11-2009 12:07 PM (14 years ago)
(m)
Abeg make guys no go strike, coz if dem go, na him be say gurls go kolo

Posted: at 22-11-2009 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- temi07 at 22-11-2009 12:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kingmikefidel on 22-11-2009 12:03 PM
dey dai dey talk, u wan confuse guys say u be young lady. na old school wey u be
Thank you, getting pissed @ ur comment would be an insult to myself.
Posted: at 22-11-2009 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ibobobelvis at 22-11-2009 01:25 PM (14 years ago)
(m)
i no go join una for  this una strike o

Posted: at 22-11-2009 01:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missdixon at 22-11-2009 01:48 PM (14 years ago)
(f)
if e happen i go celebrate girls wknd ut...moet n crystal to wash our mouth. all dees shakara 4 wetin.how long una go last..i dey imagine already all of una wey dem go hide do.
Posted: at 22-11-2009 01:48 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- myragonza at 22-11-2009 02:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: marce on 22-11-2009 07:32 AM
i wish boys could go on strike ..lets see who the ladies will form for


u are on the losing side....

Posted: at 22-11-2009 02:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- marce at 22-11-2009 10:35 PM (14 years ago)
(m)
ha temi07 we nor dey quarel oh...if you get the connection for sugar mummy give me na ...i need am badly
Posted: at 22-11-2009 10:35 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- ceejay58 at 22-11-2009 11:11 PM (14 years ago)
(m)
hhmmmm.... passin...
Posted: at 22-11-2009 11:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 22-11-2009 11:58 PM (14 years ago)
(m)
Ok na, make yu Organize where we go for meet to hold the meeting

Posted: at 22-11-2009 11:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 23-11-2009 03:35 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: marce on 22-11-2009 07:32 AM
i wish boys could go on strike ..lets see who the ladies will form for

Seems likeu are sick ?
Posted: at 23-11-2009 03:35 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- meczytimber at 23-11-2009 04:42 AM (14 years ago)
(m)
@ temi,, na wa fo u
bros, na ur decision. if u want strike and after ur stroke let me know the outcome

Posted: at 23-11-2009 04:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- temi07 at 23-11-2009 06:02 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: meczytimber on 23-11-2009 04:42 AM
@ temi,, na wa fo u
bros, na ur decision. if u want strike and after ur stroke let me know the outcome
What did i do?
Posted: at 23-11-2009 06:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ezecyyyy at 23-11-2009 09:22 AM (14 years ago)
(m)
guy make u resound the warning again b/c they may not know what they have until they lose it.
Posted: at 23-11-2009 09:22 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- gimac at 23-11-2009 10:47 AM (14 years ago)
(m)
pls go to strike poster it will be good`
Posted: at 23-11-2009 10:47 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 23-11-2009 10:49 AM (14 years ago)
(m)
@ postee, Sorry ohh. me i no wan go strike.

Posted: at 23-11-2009 10:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3